@posytiveempire:

AUCHI CELEB bkup🥶🤬
AUCHI CELEB bkup🥶🤬
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 August 2026 18:37:22 GMT
32468
4181
153
170

Music

Download

Comments

_m.a.n.i.l.a
Mani :
I no dy bring the bike back… e la wreylo va 😅😂
2026-08-05 13:26:35
0
raymzy52
Ray Baba 💪💯 :
okay 🤣😂 I'm for the ozemoyah family o abeg o
2026-08-04 21:00:42
1
xuccesfuldc
MR__DC__🫆 :
Guy when you wan drop this hit 🔥😂😊
2026-08-04 10:51:41
2
blezed8
VIOLET💜 :
You don get back up 😭
2026-08-04 14:06:48
1
arama00001
arama00001 :
Bad guy
2026-08-04 14:49:10
0
sheilagirl5
sheilagirl5etseowa :
Abeg make Una return he bike .. my fyp don tire , na so d song dey play for my head every minute
2026-08-02 21:36:02
19
omomodaprecious0
Nana Khadijat :
Make una give am he bike na 😞😂
2026-08-03 06:41:56
8
thechefsoso_
thechefsoso_ :
Abeg make them no return the bike yet oo na your financial break through be this ❤️
2026-08-03 04:33:41
9
jayleegold
pretty Lisa :
Auchi guys too get talent 😂😂😂😂😂....
2026-08-05 13:53:22
0
comfort_gold21
comfort gold 💧 :
Make una give am he bike na please na 😂😂😂
2026-08-03 07:37:47
3
askofasotosecondson
ask of Asoto second son :
guy no go mad oo 🫵🏻😂
2026-08-02 18:44:00
5
kelvin8584
kel vin :
i b ebira boy ooh i no hear or understand d language but i like the flow
2026-08-03 11:09:06
3
brownnie_carter
CHU CHU🍃🤍 :
I nor wan laugh abeg😭😂
2026-08-03 09:36:38
2
wealth_livinglarge69
wealth_🖤🥷 :
Mk Una return he bike mk we get rest of mind abeg
2026-08-02 23:45:43
0
_____desire_lifestyle
Pretty brown 🤎🍯 :
This he backup na real hommie 🤣🤣🤣 he dey with am since day one dey shout same thing
2026-08-03 22:08:19
2
kelvin8584
kel vin :
may una kukuma pity am na e too done try 🙏🙏 give am e bike na🙏
2026-08-03 11:08:18
1
pin.2085
Pincher🥰✌️ :
Make Una return this guy bike na 😂🤣
2026-08-03 11:28:17
1
muji1941
mhiz emi :
this is raw talent
2026-08-05 14:10:35
0
To see more videos from user @posytiveempire, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About