@nurse.ameh: #nurseameh #fyp #goviral #sapele #foryourpage

𝐍𝐮𝐫𝐬𝐞 𝐀𝐦𝐞𝐡✪🌊🧜🏻‍♀️
𝐍𝐮𝐫𝐬𝐞 𝐀𝐦𝐞𝐡✪🌊🧜🏻‍♀️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 August 2026 19:33:18 GMT
20415
1364
63
48

Music

Download

Comments

ozieflower5
OZIE FLOWER 🌺 :
You said it all mama
2026-09-19 14:17:26
0
lumber_fandation
Lumberjack :
mama abeg tell them oooh ....... bcos when i day grow up na mature women and men that can control the spiritual world, na them get TABLE but today small small children day get Table now 🤦 I know the spirit can take anyone but is too much for kids to have their own table when places day dance and worship in IGBE. GOD BLESS YOU MAMA
2026-08-03 08:24:49
7
nextofking388
Next of king 👑 :
Mama please your location please
2026-08-03 00:09:34
3
faithmakeover3
Favorite girlie🥰🥰 :
Omo dem tell me to do table I run oooo cos I don’t know anything oo I fetch water only d table I no gree I only say to my chi if Dey really hold me Dey show speak to me and Dey do I do anything by my self not any body telling anything I no wan dance but I will feed my chi and my juju
2026-08-13 10:32:57
2
rite.bella
Rite bella :
Thank you very much ma you we live long ma
2026-08-12 04:41:16
1
sugarcrush969
sugarcrush969 :
I go for checking last week as the woman see me she say table catch me, as how na they mouth go just open dem go just talk
2026-08-23 10:10:53
0
sugarjohnson456
sugar :
tell Dem mummy fine
2026-09-07 07:18:48
1
tygirl3111
Hairbyty31 :
Mama na sap u Dey ?
2026-08-03 16:25:29
0
classygold22
Classy gold 22 :
Na god go bless you mama
2026-08-22 11:42:56
5
eduarrdorivera__
Eduardo Rivera :
🤣🤣🤣🤣 Mama no off me with laugh ó. Na true word you talk o
2026-09-03 22:39:08
0
userdennis93
userdennis93 :
good evening ma
2026-08-02 21:59:01
0
verysweetcarlabargirl
very sweet calabar girl 😍😘 :
God bless you and
2026-08-12 14:58:15
1
sandra.blissful6
Sandra blissful❤️ :
my Mama tell dem oooo 🤣🤣🤣🤣
2026-08-02 20:28:17
0
gloria.enterprise
Gloria enterprises :
tell don ooo
2026-08-03 17:54:36
1
user7431402593860
Lydia sweet :
ĺovely mama
2026-09-14 19:05:52
0
qwinsavage680
Savage5050 :
mama am coming to see you soon
2026-08-07 13:43:09
1
libraking8205
LIBRA KING :
😂😂 fact
2026-09-02 17:47:09
0
queenblessing537
Queen blessing 💕 :
my belle ooo 🤩 mama 😁😳
2026-08-03 18:38:39
1
ubon.johnso
TEMPE MONEY 💰 :
Good evening
2026-08-02 19:41:38
1
prayer.gurl
🅿️rayer pee💓💞❤️ :
mama thank u oo Omo dem nor go work make way dey open dem go count table Bp go nearly kill u with thinking mama d way things dey go dey make person dey e own for dis igbe matter...all for money matter
2026-08-23 11:45:35
0
prettycatfish0
That Black Gul🥀🪞 :
my belle ooo 🤩 mama 😁😳
2026-09-08 13:26:34
0
homie_y2
Rich Homie :
your location mama
2026-08-27 07:00:48
0
unlimited.loko
Unlimited loko :
Mama abg location,I need to meet you
2026-09-15 11:22:03
0
bigjenny910
bigjenny910 :
Dey go won force u weti u nor want if u nor won do am Dey go con Dey project negativity for you
2026-09-15 10:24:46
0
To see more videos from user @nurse.ameh, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About