@zarmani026: I Dey go back to water so😹 #juniormusk# #blowthisup #fyp #nigeriantiktok🇳🇬 #funny

ℤ𝔸ℝ𝕄𝔸ℕ𝕀
ℤ𝔸ℝ𝕄𝔸ℕ𝕀
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 August 2026 19:45:15 GMT
83361
6873
141
3241

Music

Download

Comments

vickysweetlife02
ᥫ᭡ 𝓜𝓼 𝓥𝓲𝓬𝓴𝔂🤍 :
Juniot musk abeg i wan ask you abi i fit sleep this night i nor want make the world end as i de sleep😭😂
2026-08-05 21:04:06
0
beautydcqueen
꧁༺🌸 𝓑𝓮𝓪𝓾𝓽𝔂 🌸༻꧂ :
Abeg com tiff am I no get money to renew rent sef 😭
2026-08-03 01:50:45
159
mildred_331
𝓜𝓲𝓵𝓭𝓻𝓮𝓭 ✨🤍 :
Abeg no tiff me ooo I never born abeg😂
2026-08-06 09:32:16
0
humble.soul199
Ðäŵñ Müłłẽř🏝️ :
Ehewwwwe😳😂🥺
2026-08-05 10:15:35
0
wacko379
𝑮𝒉𝒐𝒔𝒕 👻 :
MK Una hold am oh
2026-08-02 21:45:57
187
morebrokencrayon_
Julius Calvin :
Na biggie FX I blame 😂
2026-08-03 06:22:16
12
beckysugar11
userxh8k8pn9ez :
Wetin this guy Dey talk 😹
2026-08-02 19:49:59
14
bbypresh45
bbypresh45 :
You wan thief the world where me and my friends wan stay 😂
2026-08-03 19:44:23
3
justnora59
justnora59 :
If him thief the world where me and my babe wan stay 🥺😂
2026-08-02 23:10:33
8
calitofx
𝘾𝙖𝙡𝙞𝙩𝙤 𝙁𝙭 🔥 :
Aqua musk
2026-08-03 12:18:12
5
otfrichard2006
OTF RICHARD :
I Dey go back to water😭😂
2026-08-03 15:27:49
2
warrimobilephotographer0
warrimobilepaparazi📸1 :
Where we go come stay 🥹
2026-08-03 14:28:54
3
rolihair_empire
Rolihair__Empire :
Make una chain Elon father before e go vanish oo😂
2026-08-03 06:06:29
3
To see more videos from user @zarmani026, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About