@kodak____: omo u no do well #teedollar

😕
😕
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 August 2026 22:11:51 GMT
85172
7046
163
575

Music

Download

Comments

laniomooba
ADELANI😎 :
why una dey entitle to someone money
2026-08-03 06:26:51
485
olamilekan.0121
𝐖𝐢𝐳𝐳𝐲🀄️ :
Omo I feel for the man🥲poverty na bastard 💔
2026-08-03 09:41:04
202
kodeyz0
Fx :
No be tee dollar drive the car sef 😂💔
2026-08-03 14:24:11
3
dc_samad
🕷️ :
Na better ragebait be this
2026-08-03 14:35:50
0
king_nnams
King_Nnams👑👑🇺🇲🇳🇬 :
God go punish who don buy coup.?😂
2026-08-03 08:59:56
74
nonchalant_0021
殺鬼的 :
Him come oo
2026-08-03 07:54:07
140
kiddish010
ㄖㄥㄥㄚ🩶 :
Tee dollar don go house since yesterday watin Una do ?
2026-08-03 12:25:14
47
whitecodm3
WHlTE 🤍 :
Why he climb the car ?
2026-08-03 09:39:35
61
gaius__prime
Say hey to Gaius Prime ❤️ 💫 :
Next time if he see car he go run 😂💔
2026-08-03 14:39:18
0
verywickedboy5
🌴 𝓙𝓾𝓼𝓽 𝓜𝓮🚶‍♂️ :
Una no go gree hold Una president if he Dey pass ooo nah celebrity wey them sef Dey hustle 247 for there own money Una go Dey find to deal up and down
2026-08-03 14:19:26
1
backupaccount4530
backupaccount4530 :
Omo tee dollar you do well jare
2026-08-03 10:07:07
0
anaduohcgra
KING’S🤴AUTO’s🏎️🚗 :
Why you climb him motor
2026-08-03 12:35:41
9
virtueforex
Virtue Forex :
Hope nothing do the Benz bonnet ?
2026-08-03 07:53:15
16
timz37
Timz :
As rich people Dey Lagos same way hungry people plenty
2026-08-03 06:58:08
30
idwoest233
🦚🪞 :
God we bless t dollar
2026-08-03 06:41:31
58
timii.wqcko
Timii Wqcko :
Why him sef go hug person car like that
2026-08-03 07:46:21
14
_only1deko
_only1deko :
Omo u people just funny sha, na him cross thier car if to say the guy don spoil the Ferrari now una go dey beg 😅 funny people we all see the vedio naw
2026-08-03 05:49:43
18
babaawonomooro
ASAROALAWADA :
can you defend ur claim in the court of law
2026-08-03 07:41:47
6
realmannyboy.01
~MÂNÑƳ💡ƁØƳ~* :
lowkey the thing no good oo
2026-08-03 08:32:44
0
majestic_correa
𓃵 𝐂𝐨𝐫𝐫𝐞𝐚 ✪ :
Don’t go if you’re not invited. Very simple rule to follow.
2026-08-03 12:35:44
1
user4362156273590
user4362156273590 :
y u stand for him front oga oo
2026-08-03 09:39:58
3
To see more videos from user @kodak____, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About