@mosesabichele: Davido is about to buy a customized car worth $15m(20 billion naira) to celebrate the release of his ORIADE album😳🙌🏻 This car will be the only one available in this world and any other world🐐❤️ #Davido #30bg #viral #oriade #mansory @davido
Na road this car go pass on ? Omor make them give am chance oh bam lord
2026-08-03 22:03:08
1
hisswizy :
OBO don pass 30bg ooo abeg make una change name for am sharp sharp 😅 ahhh
2026-08-03 23:26:04
1
Nigreg 💡 :
I go double double, make them double hustle sha… 👑🐐❤️🥰😎
30BG For A Reason 🥰
2026-08-03 21:41:09
0
Lee Bi Ju :
na 1.2m she talk o... where Una see 15m?
2026-08-04 09:06:53
1
Brutal Elon :
20.5 billion God.😹😹😹 How Una popsi wan do now I no guide pass that guy so?
2026-08-03 00:08:16
123
Expêsive 🔥 :
ahh wizkid no fit ever meet up again 😂🤣
2026-08-03 07:18:54
50
Sammy dollar ☻💥❤🚀🇲🇾🪐 :
Hope say the car de fly? 😭😭😂
2026-08-04 14:59:39
0
ICE 💎♈️ :
Thank God I be 30BG I just Dey happy everyday 😂😂
2026-08-03 08:24:32
23
AKANNI🌎🙏 :
Ferrari engine inside masonry I no understand again
2026-08-03 05:20:19
21
Gideon Dc :
God I wan do this same competition 😁
2026-08-03 08:48:27
12
CAESAR 🌚🌚 :
1.2 million turn 15 millions dollars poster fear God
2026-08-03 11:13:31
12
zion_ovo01 :
so it is about money mow 😂😂😂 since album was a ass Davido is used to do things like this anytime he drop album he will go and buy something... money isn't everything
2026-08-03 00:35:20
5
a🤍🤍🤍🤍 :
Make una no let pressure kill wizkid now 😂
2026-08-03 11:54:59
20
bigdollar181 :
Na $15m dozz o god,fc what’s up na ✌️😂😁
2026-08-03 13:03:46
6
MONEY MAN💼 :
Am the guy at zino back
2026-08-03 12:40:53
27
Anti-social✝️ :
$1.5million for store, $15million for internet
2026-08-03 08:34:53
45
Păūł Ťansi🥷🐍 :
make wizkid run am nah
2026-08-03 05:57:15
12
𝐖𝐡𝐨𝐬.𝐚𝐥𝟑𝐱🌎 :
David my geee invovle me I loyal😭😂
2026-08-03 21:43:34
8
𝔸𝕜𝕒𝕟𝕟𝕚 🐐💛🇧🇪🏆 :
Una think say nah joke when he say I go double double ✌️make dem double hustle sha 😌😅
2026-08-03 11:04:09
8
To see more videos from user @mosesabichele, please go to the Tikwm
homepage.