@mcradio01: Who understands this story😏?

mcradio01
mcradio01
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 06:45:14 GMT
132550
14702
593
2553

Music

Download

Comments

kelvinsteven622
Kelvin Steven622 :
It was after God finish with the city those that run away come to check
2026-08-04 07:36:15
0
user3981738494692
Janefrances🤯🤯🤯 :
Omo arguing what is in the bible isn't good caz nobody fit win the argument for life it's been their ever since we where born..... caz if u look in bible u fit craze oooo
2026-08-04 06:35:50
0
chididestiny4
dfwchidi👾 :
buh this guy de make sense ooo
2026-08-03 07:38:51
592
ziongabriel32
ziongabriel32 :
When God finished distroying the place Dey went back and saw it
2026-08-03 13:42:18
47
miztha.neo
Miztha Neo :
I ask my pastor yesterday them ban me for church
2026-08-03 16:30:07
239
big_chidera1
BIG CHIDERA✈️🇧🇯🇳🇬 :
nah the camera man 😂😂😂
2026-08-03 11:36:35
241
skipokc
Skipokc :
dem go use 1yr judge 9ja people for heaven 😂
2026-08-03 15:17:45
78
adeyemijnr21
👑🧘🏾‍♂️Adeyemijnr🧘🏾‍♂️👑 :
if them start to act everything wey dey Bible, omo film trick go plenty ooo let just dey chop the story dey go
2026-08-03 15:45:58
4
smalllambz04
SMÄLL LÀMBZ👑 :
Omo this guy make me go church yesterday dey fire by pastor question nah so them push me commot for church radio don put me for wahala 😅😂😁
2026-08-03 08:06:47
51
mrs.temitope0
💝Mrs temitope💝😘 :
because some people are still are the back run to the front 😊
2026-08-03 07:50:54
75
user8859111273619
Nelson :
it is because lot wife de front and the family de back so when she looks back to see what is happening she come turn salt and her family see her before they pass her
2026-08-03 12:46:24
5
bhigkotty
August 2🧃 :
Omo I no fit skip ur video ooo😳
2026-08-03 09:39:46
35
ebukamullet01
埃布卡🫥👨🏼‍🦯‍➡️🎊 :
lol 😂 na the person wey de come from back
2026-08-03 20:12:06
14
rexking5312
VERIFY REX OF YENTOWN :
as them day waka you know if na she been day front ?
2026-08-03 18:30:06
5
big_ora1
ORA 😁💱🤬🥺 :
lol 😆 real because Adam and eve born two sons but Bible say the two son travel go marry
2026-08-03 12:23:06
9
user8207318737563
@ Emmy blogs :
this guy they talk oo
2026-08-03 08:37:36
3
gabbeegram123
𝔾𝕣𝕒𝕞 𝕁𝕣 🛍️ :
Guy you think go far oo 😹😹😹
2026-08-03 17:54:56
7
sunday.james373
Sunday James :
ask them ooh 😂😂
2026-08-03 08:21:57
3
user97874179912535
@xboy$$ :
Omo this guy can never make heaven🤣😂
2026-08-03 14:03:50
6
oyesunmibola001
Nuelly🔥💫 :
bro I won answer that question, na God use holy spirit write everything wey dey bible for our benefits to decipling person for reproving and to make things straight 2 Timothy 3:16 na God make u and me so e know wetin we really need broo so the things wey God put for bible don us e really good as u ask questions but my brother the flushness of God is the wiseness of man ✊ bro continue to look and u go see, continue to ask and them go gv u continue to knock and them go open for u all ur answer dey bible 😊
2026-08-04 00:30:19
5
kingtomiwq
{ŤØMĨŴÃ} :
Where the salt self con dey
2026-08-03 09:15:44
44
favourinnocent678
Favour :
No ooo like them use back go back go check am them no turn look
2026-08-03 18:19:11
5
gr8tnxx
BIG IMAR :
Take it easy bro 😀
2026-08-03 06:48:46
6
ogbola2
OGBOLA :
omo guy this question is made for a pastor I swear to God
2026-08-03 21:26:45
4
botojunior
botojunior :
guy go reread the story..... then meditate on its then u will understand that the bible it's a mystery which can't be understand without the guidance of the Holy spirit..... then go meet theologians to understand or u yourself go study theology..
2026-08-03 21:56:13
1
To see more videos from user @mcradio01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About