make I tell you one thing we dey put am for replay overnight 😂
2026-08-03 14:00:46
1
BÏØDÜÑ RM🇲🇾🚀 :
Omo I stream am ooo I swear them just Dey talk for house say why I dey repeat the music but nothing consine I still dey repeat am no be them but phone for me 😁💞❤️😎
2026-08-03 11:56:28
4
Kolawole💙😌 :
All those audiomack user wey be NSNV e be like say them no dey this planet 🌎 wey we dey o😹😹😹 coz ino understand again🔥🔥
2026-08-03 10:45:43
86
Beejayclothing :
If we no stream it watin we dey use our data 📈 for 🥰🥰🥰
2026-08-03 10:43:04
43
ABDUL RASHEED 📿♌ :
we no dey play ooooo
2026-08-03 11:07:15
27
👑♛ 𝔖𝔲𝔩𝔞𝔐𝔬𝔫𝔢𝔶 ♛💎 :
As for me I just put am for repeat 🔁 since Friday
2026-08-03 14:51:46
1
꧁༆~TIMILEHIN~༆꧂🚀🌏 :
𝘐 𝘧𝘪𝘳𝘴𝘵 𝘵𝘩𝘪𝘯𝘬 𝘴𝘢𝘺 𝘩𝘦 𝘸𝘢𝘯 𝘤𝘢𝘶𝘴𝘦 𝘶𝘴😂😹
2026-08-03 10:59:33
22
HORLARCELEB02💛 :
Nah repeat 🔁 I still put ham 😂😭 even my bestie Dey vex sey oti to 😂😭
2026-08-03 12:14:41
1
𝐁𝐈𝐆 𝐅𝐀𝐎𝐙𝐘😮💨💚 :
Make them bring that energy come Apple Music
2026-08-03 13:34:56
1
🌴VÊŘĨFÎÊĎ ÊFÇÇ🌴🦅 :
Take am play frist 😂😂😂
2026-08-03 10:41:23
2
Demzy boy 👿😎 :
where are my nsnv's 😁😁
2026-08-03 14:47:40
10
deedollarnation :
Ojo the thing dey funny meself
2026-08-03 11:59:48
6
King Jinn :
Baami we no dey joke for there ooo
2026-08-03 10:42:27
5
Obs🦍😒 :
We no dey joke there my brr😂❤️
2026-08-03 10:39:55
8
Oba001 :
Dey play 5M soon ♥️♥️💯✌️✌️✌️
2026-08-03 11:01:20
7
call_me_pablo_dior🤯🌿 :
up up way
2026-08-03 10:40:10
5
Fola🥰 :
E jhoor Awa ti Awa ni sportify e je ki Awa na wo top 1 ooo🤲🤲🤲
2026-08-03 11:01:48
8
officermufu528 :
ajeh 💜
2026-08-03 11:04:05
1
IKKAH NATION 🗿💎🎈 :
From Three Days now have never comot am for repeat 🔁 I swear 🚀🚀🔥
2026-08-03 12:13:26
2
𝕃𝔼𝔼 𝕄𝔼𝔼 𝔽𝕃𝔼𝕏ℤ𝕐🪖 :
We still dey stream ham no panic 🫶🏽🤍
2026-08-03 10:52:11
3
🌊 MORENIKEJI 🌊❤️🔥 :
i swear nah repeat from night till morning ajeh❤️
2026-08-03 10:44:23
5
Àh súltøøñy ♥️🕋🕌 :
we mad that side 🔥🔥🔥
energy full body ❤️❤️❤️
2026-08-03 10:40:23
2
ŁÛÇKŸ BØŸ😎🤭🤟 :
I swear 🔥
2026-08-03 10:39:32
2
Successful Pablo(NSNV) :
You day speak English
2026-08-03 10:42:34
2
To see more videos from user @ojovibez1, please go to the Tikwm
homepage.