@gentleinvestor97: I no Dey give uuuu 🫪🤌@c.l.i.n.t.o.n.m.u.s.k @𝗔𝐥𝐞𝐱𝗕𝐚𝐛𝘆🪖💙 #gentleinvestor

Gentleinvestor🐍📿😡❤️🚀
Gentleinvestor🐍📿😡❤️🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 10:56:31 GMT
75478
18067
132
4650

Music

Download

Comments

aliboy____0
Ali Boy :
Even if ee dey ee nor dey 😂
2026-08-03 12:33:47
0
victorgoodlife6
OG Goodlife💯 :
I no know wetin I go use my money do again but I no go still debit myself for you 😂
2026-08-03 12:30:00
8
richie.cnz
Benki :
my babe break my heart Abeg make una hear my song for my page
2026-08-03 12:07:58
3
fusheini.malik
updul Malik :
If you love Alex baby gather here 🚀✌️
2026-08-03 14:01:18
0
sogo_fundz
† SOGO__FUNDZ†™️🌴 :
Nah so one girl tell me say I stingy nah he I reply am say “nah very nice name “she nor believe he eyes 😂
2026-08-03 11:35:14
20
sop_vic1
༒︎𝑽𝑰𝑪𝑻𝑶𝑹༒︎🧃🇨🇭 :
Clinton musk omo this guy aura bad 🔥❤️
2026-08-03 14:01:41
7
mhiz.jazmine
mhiz.jazmine :
New Besty needed
2026-08-03 12:53:08
3
robinson.rbn8
@R♡B!N§♧N ☆☃️👽🦠 :
nothing concern. me with person money nah my own I dey find 😳
2026-08-03 12:34:43
2
famous2783
miracle :
come Carry my phone send am🤔
2026-08-03 11:01:37
3
linus_fundz
🌴 Linus_fundz 🌴 :
The full settings 💙🥰
2026-08-03 11:22:57
3
rkytich
RYK🧃 TICH🏀🏝️ :
Stay wicked Abi
2026-08-03 15:42:21
0
To see more videos from user @gentleinvestor97, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About