@shez2538:

introvert 🦂
introvert 🦂
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 11:42:01 GMT
405521
79012
908
1682

Music

Download

Comments

boychezzy1
ØFF🔇 :
See wetin man with car Dey stop for🤦🏾💔
2026-08-04 08:28:47
6494
oba.nation5
🅾️B🅰️ N🅰️Tℹ️🅾️N :
Some times you gats chop local food 🤞🏼
2026-08-04 18:48:47
1
mikhell__
Michael :
Person weh get the car stop for wetin he like , Una de complain 😂
2026-08-04 13:24:57
4740
seyiex
Oremeyi❤️🦋 ♡ྀི :
But why are the guys pained?😂😭
2026-08-04 15:09:18
1068
heloveschisomm
Chisomm ❤️ :
Boys are pained😭😂
2026-08-04 12:30:25
1393
karuthrift_wears
THRIFTVENDORIN_KARU_ABUJA :
Tomorrow I Dey set my phone for road
2026-08-04 18:41:58
5
engrunity
EngrU_N_I_T_Y🌴 :
Today is my birthday 🎂
2026-08-04 15:57:32
6
just_desree
𝑸𝒖𝒆𝒆𝒏 𝑫𝒆𝒔 𐙚💖ྀི :
You guys are very silly in this comment section 🙂
2026-08-04 11:21:16
732
amarababy56
Amara :
I don’t even get. Na the guy stop na the girl una dey insult😂😭 did the girl tell the guy to stop?
2026-08-04 16:52:47
73
miracle122821
💝 MIRACLE 💞💞 :
una wey dey ask y he stop, no be human she be? she's okay in my eyes oo
2026-08-04 12:36:35
425
sabado.dinero
Sabado :
For u way dey like this
2026-08-04 17:33:17
2
shez2538
introvert 🦂 :
i be student and I dey bake, and I still sow clothes incase for people asking though
2026-08-04 12:05:57
2283
zino_x38
Zino :
wetin dis man even see wey make am stop?
2026-08-04 10:03:55
2151
chidera0420
☠️BIG DERA☠️ ♌️ :
you give number abi you no give
2026-08-03 21:29:34
1731
To see more videos from user @shez2538, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About