@pinky_b04: Queens college 2k26 cultural day ##500kviews #fyppppppppppppppppppppppp @𝓐𝓭𝓾𝓷𝓷𝓲💕

Boluwatife
Boluwatife
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 12:05:18 GMT
107282
10047
462
654

Music

Download

Comments

akoredeahmodolale
akoredeahmodolale :
World Cup no sweet again jare I wan follow you guys go 😂
2026-08-05 14:50:06
0
beejaycrypt
Bee Jay✅ :
Ronaldo go soon retire, WorldCup no go dey interesting again
2026-08-05 14:30:24
3
hypemc_logical
Big Logical🇧🇪 :
😂4 World Cups 16 champions league shora eeee oooo
2026-08-05 19:08:38
14
dareyscolo
Damilarey Joshua!!! :
Me wey no Dey watch football atal
2026-08-05 18:08:52
1
naijatheater
Naija Theatre :
4 world cup campaign 8 AFCON campaign 16 Champions League
2026-08-05 16:23:16
93
kayzee248
kazeemojoye :
So, i will meet these babies on natives now rhen i will think they're adults 🥺🤦‍♂️make God sha dey protect person
2026-08-05 16:03:17
2
2xtelzz
1942😈 :
Wooo World Cup no sweet again jare
2026-08-05 11:34:46
424
ojadre_
OJADRE 🫥 :
Nigeria 🇳🇬 no kuku Dey qualify for World Cup again
2026-08-05 13:06:12
173
hyce_adedeji
ADEDEJI :
Arsenal no kuku fit win champey in 16yrs😂
2026-08-05 15:55:45
36
yusluv065
yusluv gold :
I beg how many World Cup i go miss
2026-08-05 13:03:07
59
ibitoye0001
Moses :
Make Una dey ask of age o. Who wan vex make she vex o
2026-08-05 18:02:21
5
goodbhadboy2
goodbadboy :
i kuku be Chelsea fan before..... I like blue clothes
2026-08-05 18:33:08
14
big.meech257
Meech🩶 :
I don’t even like that World Cup again jhare when Ronaldo don retired 😂😂😂
2026-08-05 17:50:21
10
nonso_217
BIG_D🅰️D :
And this children na 2008 or 2009 children see as them big finish Omo eh
2026-08-05 17:23:33
10
theyluvtife8
Tife🎨 :
World Cup no sweet again jare make I risk am
2026-08-04 08:25:02
23
4beel_bba
ANCESTOR :
Messi go don retire before next World Cup, I’m risking it.
2026-08-05 11:12:44
14
ifeisaboy
￴￴ ￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴ ￴ :
2 world cup and 2 champion league 🏆 btw 🤧
2026-08-05 15:18:17
6
skylove2070
Mummy’s pet🐈🐰😍 :
Omo if no be 16 champion's league 4 world cup wey I no wan miss 🤣
2026-08-05 17:15:13
7
dprince6409
Ade_omo oba :
I no kuku like football before. World Cup no concern me
2026-08-05 14:06:10
6
odunayohephzibah
Blink_Xoxo23 :
World Cup don lose credibility before 😂
2026-08-05 10:15:43
23
tulux066
Tulux :
woo world cup has lost it credibility in Nigeria 🤣🤣🤣 . jaye lor
2026-08-05 13:34:20
6
yusluv50800
yusluv50800 :
16 champions league plus one world cup 😂
2026-08-05 10:21:48
11
alabi1930
ALABI. :
16 champions league, 4 world cups 👍
2026-08-05 14:41:06
18
To see more videos from user @pinky_b04, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About