fakes new everywhere we pass alot of them on our way to kano
2026-08-03 21:06:30
0
chillykuty :
i know what happen.
2026-08-03 22:00:32
0
Dora Gold🥰 :
Yes I saw them on my way to keffi today
2026-08-03 21:10:48
2
Nabeelah💫❤️🔥 :
This actually the Shia group it is an islamic organization just like Christian’s have catholic, redeem, deeper life and the rest we also have different beliefs so this is their annual walk which I guess signifies something to them.. it is a peaceful walk
2026-08-03 21:12:19
48
Ab casual fashion 🧵 :
be safe as how
u see dem with gun
2026-08-03 18:20:52
42
Sweet Liza :
This is called Parade for Upcoming Moulid Nothing Serious
It's done in Kogi state okene too
So No big Deal
Una go dey carry fake news up and Down
2026-08-03 22:01:09
0
Astrol Pyper❤️👨🏾✈️ :
Donald Trump abeg na nasarawa u go light ur mini nuclear bomb oh😂🤲🥹
2026-08-03 14:57:23
39
Glory splendid🌹 ♈️ :
I also saw dem today
2026-08-03 21:24:03
0
Djasam Omooba Samson :
Safe from people marching from nassarawa to maraba why na 🤷🏽♂️are Dey shooting people
2026-08-03 18:11:19
7
Na_omi🫶🏽💕🙂 :
But dem no fit fight against bandits lol funny people smh 💔
2026-08-03 21:59:22
5
EaziFix :
Saw them too
2026-08-03 15:06:08
0
WaistBeads by M~K✅🇳🇬 :
They normally do this every year ask if u don’t know something. Which one be safe
2026-08-03 18:09:40
11
Timmy :
Omoh this na for suleja .. na so fear catch me
2026-08-03 19:29:35
4
Shy 🙈 zulie 👌🌺 :
Haaaaa Abeg oooo,make Dey no put me for temple run 🏃♀️❤️
2026-08-03 14:55:21
3
cute Jenny 😍 :
Next time don’t post video without proper explanation
2026-08-03 18:08:32
4
A💥B💥A💥H :
so no body fit explain wentin dey happen, abeg make we know in time, I also saw them this morning
2026-08-03 18:13:40
2
MERCEDES 💸❤️💋 :
it will shock you to know they started from suleja around 7am today
2026-08-03 18:45:01
1
@Joy🌹❣️ :
what's happening
2026-08-03 15:50:48
0
Ambeysky25 :
What’s going on?
2026-08-03 14:27:05
0
Rita 💕Jay 🥰Jay :
this people don start again oooh
2026-08-03 14:41:23
1
Abram(ASK)😇 :
waiting this people the do for nass
2026-08-03 15:22:23
1
Made in Heaven 🦋🥹💙 :
Wetin dey happen
2026-08-03 14:25:02
0
.onyeche 🥰🤎🪡✂️ :
Omo fear. don dey catch me oh😳
2026-08-03 14:14:09
0
Oche :
I saw them they start it in lafia
2026-08-03 15:19:18
1
To see more videos from user @nycee_gram, please go to the Tikwm
homepage.