@amandagroupofcompanies: PHONE ACCESSORIES WHOLESALE & RETAIL PRICE WHATSAPP 07042175449, 📍IMSU JUNCTION OWERRI IMO STATE NIGERIA 👇#phoneacccessories #Owerriphoneaccessories #AmandaGroup #1millionviews

AMANDA GROUP
AMANDA GROUP
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 17:04:26 GMT
1212445
73607
1276
1322

Music

Download

Comments

kels_thread
Kels_thread :
All this thing no reach 500k for China
2026-08-04 07:14:04
1311
theunchained00
THE UNCHAINED :
Baba Dey select wetin don tay for d shop wey never sell 😂
2026-08-03 22:20:27
1385
emerald_adi
Emerald :
Which kind sound track you use so, come be like say their life wan go spoil 😂😂
2026-08-03 20:44:40
832
guruartsandgraphics
Graphics 💻 :
if them sabii update them go enter china.
2026-10-01 14:35:43
1
chimamercy23
mercy 💎 :
Nokia battery 🤦🤦 who still Dey buy am?
2026-08-04 19:51:55
121
divineglow247
divineglow :
and na only 100k I dey fine oo
2026-09-30 20:04:35
1
ofordile
ØFØR̃DÎLĒ :
If I carry 3m you go just leave your shop for me 😹
2026-08-03 21:36:53
353
1kenyata
kenYAta’s Fashion world 🧵 :
You don spoil the guy life
2026-08-05 03:01:48
497
gaddafi7777777
₲₳ĐĐ₳₣ł🇧🇷🇺🇸👹 :
3m why not contact an Agent in china omo men bad ajeh
2026-08-07 17:52:05
10
metroxchange
Metroxchange :
These guy don give them goods wey no Dey move market
2026-08-04 16:38:46
172
lilfresh9990
lilfresh🥀🐍 :
They for start food business or provision that’s the best as country day now everybody is hungry nobody day buy oriamo cord 😏😏😏😂😂😂
2026-08-04 05:52:43
71
vibezopeyemi
Kalitu🕊️🕊️ :
Why I go carry 3m go this kind shop 🙂‍↔️😂😂
2026-08-04 09:47:00
38
bigshugaba
bigshugaba :
I just Dey laugh since…bros u wicked pass tinubu
2026-08-08 17:08:51
39
home_of_qualitycurtains
D Kings InterioR ✝️🕊️ :
This one na daylight robbery
2026-08-07 06:06:12
12
sammy_lion
sammylion_fanpage :
for naija any small business wey u go need light get 60 percent chance to fail
2026-08-04 08:23:56
5
steve_d_chancellor
CHUKWUEMEKA 😂 :
As dem tell u their budget, u go rock senator
2026-08-06 21:16:16
19
larryfurniture22
larry22 :
this man don carry all the old stock c carry give this boy
2026-08-03 20:46:44
195
emmyblaq55555
emmyblaq55555 :
Walai u don spoil that boy life 😭😭😂, why not connect him to yr vendor from china and collect yr percentage?
2026-08-08 14:46:06
12
7ink.co
7ink.co :
The guy for just order from Temu
2026-08-04 17:30:04
25
sylvia5191
Shop•With•Nma🛍️ :
Baba don enter wrong location
2026-08-04 15:36:18
17
akwanaki3
AD :
This man is wicked
2026-08-04 09:25:58
96
kingofgame118
king of game :
na why e good to learn this business before starting it,,some market way no dey move again you get mind dey put 10 guy 😂
2026-08-03 21:32:00
43
eddanzzy
eddanzzy :
Zero phone pouch, zero c to c and c to iPhone charger/cable, zero glass, no low budget shplus charger,
2026-08-04 07:35:12
50
mitchelle7013
bubumm :
Why not go lagos? Am pained I wont lie. This small thing 3million... Nawaoo.
2026-08-04 12:58:07
32
To see more videos from user @amandagroupofcompanies, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About