The guy with 19.9M dey save for his dream car. But you fit comot small change from it and get yourself a new phone sha.
2026-08-03 21:54:12
50
KAREEM🇳🇬 :
Wetting you Dey do for safari 😂😂
2026-08-04 10:46:07
130
Sunny K :
After that guy with 19.9millions no one else’s reach 12k again 😂😂😂
2026-08-04 02:24:53
2
Aee_sha 🧕🥰📿 :
What’s the name of this department sef
2026-08-03 19:34:49
14
Tosin :
make that first guy sha be careful.... I no fit get that cash and be in this game... u never expose yourself people are targeting not to talk when u are...
2026-08-04 03:45:29
7
Oluwatise🥰❤️🥰 :
abeg find me that first guy
2026-08-04 20:50:08
3
🫧Odun🌚🤍 :
The first guy name is faruq?
2026-08-03 22:06:59
6
🍃```ATANDA```🍃 :
416 naira not thousands 😂
2026-08-05 21:26:15
7
Printing Hub Around me :
The second guy why always with car key ?😂😂😂😭😭😭
2026-08-03 17:14:13
7
@ R🌻Y 💗A🧬M♌ :
As phone be like this and you get 19.9m burst my brain 😂
2026-08-05 12:12:35
5
Dessertsoul❤️🩹 :
Idera ❤️❤️
2026-08-03 21:19:44
9
tiwa tope❤️💧🌀🌀💓💓 :
chaiiii😂😂
2026-08-06 12:46:08
1
THAT BROKE SOUL 🦾😎 :
All them dynamic users ehhhh
2026-08-06 08:44:27
1
Temi💜💜💜 :
For this same TPI omo
2026-08-03 22:50:22
0
Gbolahanmi🦂 :
Una guide ooo😂
2026-08-04 12:13:33
0
♀️underage 🔞 :
i dey wait make i see my bae balance
2026-08-06 17:12:24
0
Omidan Ilerioluwa 🥰💞 :
Na OPay and palmpay unna Dey use ni
2026-08-04 14:02:23
0
ESU is not Satan :
Na my jeans order money Mickey dey use gas no worry I Dey dm i no buy again oo😏😹😹
2026-08-04 08:22:59
0
skye :
Make make department no come up to this idea oo. Because na 0 naira dey
2026-08-05 08:10:37
1
Muhammad Aminu 💙 :
it Always computer scientist 😅🤣🤣 why 😩 money 🤑 dey
2026-08-06 14:16:22
0
Car Kid :
Make all of una drop aza
2026-08-04 08:21:13
1
Soft Era🥹❤️ :
That first one na fake transfer app lol 😏something wey we don use for past 😂😂
2026-08-06 10:11:57
1
EWATOMI❤️✨❤️ :
Miss chocolate collection
2026-08-06 00:34:25
0
To see more videos from user @nacostpi, please go to the Tikwm
homepage.