@joysavage411: She nor go school but, na she Dey put food for your table 😂💔muzz me guy😹##goviral

꧁Joy savage꧂🥹💞🇳🇬
꧁Joy savage꧂🥹💞🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 17:10:43 GMT
388846
55718
478
867

Music

Download

Comments

bella.smart04
🫥 :
Na every time you Dey feed your friends?
2026-08-03 18:38:20
1292
benitalora234
Ayshat💕 :
I like as you don betray all of dem 🤣 carry on girlie 😂😂
2026-08-03 17:15:51
2921
bigchanty3
꧁𝒥𝓊𝓈 𝒸𝒽𝒶𝓃𝓉𝓎꧂ :
Joy and jealousy na 5&6😂
2026-08-03 18:29:25
741
happinessswt4
ONOME🌸❤️ :
Na every time u dy feed ur friends?
2026-08-03 18:46:52
618
ellabby651
꧁🥀𝐒𝐋𝐈𝐌 ꨄ𝐄𝐋𝐋𝐀🥀꧂ :
𝐄𝐯𝐞𝐧 𝐢𝐟 𝐮 𝐤𝐢𝐥𝐥 𝐩𝐞𝐫𝐬𝐨𝐧 𝐢 𝐰𝐢𝐥𝐥 𝐚𝐥𝐰𝐚𝐲𝐬 𝐬𝐮𝐩𝐩𝐨𝐫𝐭 𝐮, 𝐦𝐮𝐜𝐡 𝐥𝐨𝐯𝐞 𝐦𝐚𝐦𝐚😩❤️🫂
2026-08-03 17:30:49
405
aisosa__3
❤️💐 :
Na only joy Dey do una bad?😹 una no Dey do her 😂Mtchew
2026-08-03 19:27:06
190
auntyabella
Bhadgurl_bella🩶 :
Joy no forget o na you bad na dem good😌
2026-08-03 18:26:53
221
deligh900
꧁Lumi꧂💞💦✨ :
Joy and jealousy 5&6😂
2026-08-03 19:01:26
65
prettytina73
berry tina :
I be like joy🥺 na me be bad person for everybody story 😏😂😂
2026-08-03 19:41:41
60
bigbaebi1
_Miss~pee_⛄️💕 :
Come why u Dey always shade your friends?
2026-08-03 17:14:20
28
odey_phina1
phina❤️ :
Na preshy be the bad cause tell me why me and friend wey be say we go get issues and she go meet my enemies go dy cast me give dem
2026-08-04 06:23:32
24
jennysugar65
J E N N I F E R 💝 :
Why joy they always get issues with her friends?
2026-08-04 15:05:35
11
lonely223r
pretty bitch 💦🦅 :
joy savage the bad friend 😂
2026-08-03 17:26:45
51
ornella40001
ornella40001 :
Na we dey always be bad people for all story na them be angels
2026-08-03 18:25:40
9
deshewa59
𝘴ꫀ᭙ꪖ🥀🍒 :
Chef joy na everytime you Dey feed your friends 😹
2026-08-04 17:40:43
6
big_apex12
Big🥰apex🌹passion❤️ :
This your character no good oo😩😂
2026-08-04 19:22:11
9
girl_like_joy_08
Joy🫶❤️‍🩹 :
She can never go wrong in my eyes 😽😭
2026-08-03 19:09:10
16
_____demi00
Omolade🤍🌸 :
Na all the time fwend Dey betray Una…you guys can’t be like me wey no get fwends
2026-08-03 20:41:44
12
hadiya7932
❤️pretty😍🦋 Hadiya1💎 :
joy savage for a reason 🥰my favourite 🥰
2026-08-03 17:13:41
37
verifyrukky
pinky slim 💦💋❤️ :
cheers to we wey dey only read comment and go from one page to another 😂💔
2026-08-03 22:35:52
5
nairalong
Big Gentle :
All your friends just they hate on you nah so you fine reach
2026-08-03 17:24:12
38
realpeace05
𝗣𝗲𝗮𝗰𝗲𝗘𝗿𝗮🍁 :
𝐉𝐨𝐲 𝐜𝐚𝐧 𝐧𝐞𝐯𝐞𝐫 𝐠𝐨 𝐰𝐫𝐨𝐧𝐠 𝐢𝐧 𝐦𝐲 𝐞𝐲𝐞𝐬 😌☝️
2026-08-03 17:35:13
10
arabicsentence1
𝐀𝐑𝐀𝐁𝐈𝐂 𝐒𝐓𝐔𝐍𝐓🪖 :
Guy nor try am turn again 4ur life 😭
2026-08-03 23:46:19
8
cn.dy5
That💦gurl CANDY💀🌹 :
joy savage the bad friend 😂
2026-08-03 17:52:45
9
deadsoul2460
Dead soul💔😭👩‍🦯 :
Make nobody prechy me cuz I go joy savage you 💔😂
2026-08-03 17:56:46
36
To see more videos from user @joysavage411, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About