e be like say na dis your baba de always talk for my Google map oooo, even not tell me why I go dey on top 3rd mainland bridge 🌉 and de map go de tell me turn right, azin how na?
2026-08-07 13:19:33
2
Papa Legba 🚪 🔑 :
Which river is this bro?🥰🥰🥰 I will forever remain loyal to the maidens of the sea🥰🥰🥰🥰🥰🥰 and their associates 🧜🏿♂🧞♂️💕💕💕💕💕
2026-08-07 16:01:35
4
Bashir :
make dem come out ooo
2026-08-07 10:51:09
0
Nne :
🤣🤣🤣who Dem be 😂😂😂guy ask am oooooooo 🤣😂
2026-08-07 11:32:47
13
Genexyz :
Bro said,who them be?
2026-08-07 13:43:59
1
🌴🌴MERLIN Savage ☘️🍀 :
oga finish am
you don go far
2026-08-07 09:58:21
18
🧸 Baby 🦋 Ella 💎 :
Na once e say check ur mirror e b like u no see where I dy😂😂😂😂
2026-08-07 09:40:02
42
Eziokubundu :
abeg the baba no see where u dey 😂
make Dem come out abeg😂😂😂😂
2026-08-04 10:55:21
63
Science and Truth. V.S :
Baba you can do this. 🤣🤣🤣🤣 you have come this far.
2026-08-07 09:13:07
15
joylizzy💞🔹 :
jump to where nah 😂😂😂
2026-08-07 08:09:59
26
🌿@Rodypeter🌿 :
life is risk so you have to risk it so you won't be poor 🤣🤣
2026-08-07 10:54:30
6
Klàszíç OBO@26 :
who them be Abeg 😂😂😂
2026-08-06 22:38:14
12
Miss Gracious🦋😍 :
Who dem be?😁
2026-08-07 14:42:13
0
fine wine 💍💝🎀🎀✨✨ :
that baba dey after your life🤣🤣🤣
2026-08-04 21:27:05
9
LAYBØI :
Our celebrate 🎉 🥰
2026-08-04 07:14:49
6
ítz Stàmíñâ :
u be next Moses na🤣🤣
2026-08-04 09:24:27
6
UrbanKosi :
Who dem be 🔥🔥
2026-08-07 14:08:23
0
fejiro 💞💞💞 :
Jump to where nah😂😂🤣
2026-08-07 11:42:49
0
bhig cherry2 :
Sharp😁😁😁
2026-08-06 21:35:04
2
feelings one love :
hmmm 🤣🤣🤣🤣
2026-08-04 09:41:45
1
To see more videos from user @k.o.dybala, please go to the Tikwm
homepage.