@caros_son: Nothing wey una no Dey talk for motivation 🤣🤣😂

Uncle Emeka 🧸
Uncle Emeka 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 18:51:18 GMT
503147
93833
1092
4406

Music

Download

Comments

diana_xoxo83
DIANA_XOXO🎀🌸 :
My virginity nko
2026-08-03 20:07:10
7264
the.lee.diaries
⟡𝓵𝓲𝓿𝓮_𝔀𝓲𝓽𝓱_𝓵𝓮𝓮⟡ :
Dem think say na boomerang 😂😭
2026-08-03 19:25:23
3062
diane.didi19
diane Didi :
my money nko?
2026-09-25 23:49:47
0
_june40
_JUNE🍁 :
If it comes back na e be say nobody really want am so you gats let am go again😹
2026-09-25 13:33:15
1
ebenezerachiever
Achiever :
if you love something set it free. that's the correct statement. if you set it free and it still choose you then it's yours to begin with.
2026-08-03 21:23:49
353
maryhappiness07
candy nails 💅🥰 :
Fly away Peter , fly away paul abeg no come back oo😭😂
2026-08-03 20:07:34
1413
prettyjenny4122
Evil JV🦋✨❤️ :
Na so my babe take go 😂
2026-09-25 22:47:21
0
stephpcdp6d
Steph🦋❤️🥰 :
Until you loss your phone 😂😂
2026-08-04 00:24:50
322
wenmoney1
cassie wen :
Na so Emma no gree come beg me till today
2026-08-03 21:59:09
89
life_with_clarissa0
life_with_clarissa0 :
My phone wey dem thief why e never come back to me ??
2026-08-04 09:58:58
350
user899692810
Amalove❣️ :
The phone wey i let go give thief e never come back again ooo 😭
2026-08-04 07:10:27
82
favysmile6
smile😊✨💕 :
Hi everyone I’m graduate🤭🥰
2026-08-06 18:33:15
16
benice609
benice609 :
My phone wey dem thief nko
2026-08-04 02:50:30
21
youfoundhope1
You Found Hope 🧚‍♀️ :
Naso dem mafia my babe oo😂😂
2026-08-06 13:49:24
26
gorgeous.gorgeous79
Nancy fresh 🤷‍♀️🌹🌹☄️✨ :
Today’s my birthday hope am not disturbing 😳
2026-08-06 10:14:22
23
momis.favourite
@momis 🦋❤️🦋favorite 💕 🍡 :
Am having cramps if anyone cares 😭
2026-08-08 16:48:05
5
pretty_emike
⟡⟡ 𝑀𝓈 𝐸𝓂𝒾𝓀𝑒 ⟡⟡ :
Who don go don go my guy 😂
2026-08-04 18:21:36
7
_sunrise_aura
_sunrise_aura🌹💨 :
Godforbid Issac no come back
2026-08-04 16:52:15
10
faviesyummybites_buea
FaviesYummyBites👩‍🍳 :
Till your phone loss🤣
2026-08-05 09:04:59
6
life_as_goldie
Goldie🖤 :
Una Dey talk o 😹
2026-08-03 20:09:47
11
prettyjoyglitzandglamour
prettyJoy :
Make I let my happiness go? 😏
2026-08-04 06:53:34
7
itss.mercy25
Tamarabiboye Mercy Yinlayefa :
" if you love something, let it go " Na because dem never thief your phone before 😂😂😂
2026-08-06 16:38:48
8
zikkie16
zikkie😌🌸🇰🇪 :
I'll slap motivational speakers one day😭😂😂
2026-08-04 02:18:25
7
suzzanuchechi
~Suzzie💗🌸 :
them never steal your phone before na why 😂😂😭
2026-08-05 07:37:53
14
azizasetric
Aziza :
"if you love something fight for it" you people should let us know are we fighting or letting go
2026-08-06 18:27:32
5
To see more videos from user @caros_son, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About