Guy when u make am no forget those wey point touch for u oo
2026-08-04 11:37:12
221
Mellifluouslilt :
omor that Album won make me run mad
2026-08-06 08:57:31
2
Osarunswe omokaro Destiny :
oBo baddest
2026-08-07 20:44:04
0
owolabitemidayo11 :
wish track be this ...so sweet
2026-08-06 15:11:03
1
Ivy :
Who no like him dey miss 🥰😂🥰
2026-08-03 19:31:26
171
GODSON :
Na that same lesson I dey use dey Guide 👂🏻
2026-08-05 23:13:11
4
Spark Wayne :
you go make heaven 💖
2026-08-03 20:30:16
51
Lowkee♏️ :
Davido songs nor Dey stress me at all. Very easy to learn. I love him Abeg!❤️❤️
2026-08-05 22:59:30
10
BadgudboiTech :
My favorite song on the album
2026-08-05 18:43:39
33
Aza-SmiLe gon screw youᴥ :
This your background settings dey sharp.👌
2026-08-04 10:13:07
21
rhemacharles :
This song is good !❤️
2026-08-05 11:28:07
19
IMUETIYAN⛎ :
as soon as we meet Davido na blessing
2026-08-04 14:32:01
1
graceenyoreuben :
But how u take the Learn all those songs
2026-08-04 13:11:50
5
Luggy ETH :
OBO for life
2026-08-04 09:41:08
7
KOULLAYBLAQ 💰🇳🇮 :
OBO blood
2026-08-04 01:29:10
6
Slymoore :
But true true i don catch the album fever .. if you play am the first day you could misjudge the album but as of today i get like 3track that has stayed with me 🔥🔥🔥
2026-08-04 18:39:58
6
GODSON :
30bg till I die 🥰
2026-08-05 23:12:33
1
To see more videos from user @iam_freeboi, please go to the Tikwm
homepage.