@ireneyoung1: 🚽🐍 When nature calls, don’t forget to check under the lid! You never know who might be hiding in there. Stay alert, stay safe! #ToiletTales #SnakeAlert #NatureSurprises #ViralVideo #staysafe
Irene Young
Region: GB
Monday 03 August 2026 19:29:40 GMT
Music
Download
Comments
Mary Kay :
The entire blood of Jesus 😳
2026-08-05 16:38:52
495
Olivia beauty spa 🧖♀️ :
Omo na to dey climb the toilet o una don increase my fear
2026-08-06 12:30:39
7
liliybest 🦋🌻🌻 :
na why I no dey sit down for toilet seat so
na climb or stand I dey do ooh 😁😁
2026-09-24 22:21:33
56
John :
can pouring hot water prevent this ?
2026-09-24 15:04:37
23
Oluchi 🌺🌹🌸💦 :
Na once I run stand up from toilet 🤣🤣🤣
2026-08-06 18:00:03
39
💎vicky🦋 :
Abeg o na toliot I Dey o
2026-09-25 20:57:46
15
Gloria Praise :
My question is how do they enter???
2026-08-05 06:59:17
85
Evelynbaby :
me right now on my way to the market to get myself bucket
2026-08-05 10:10:11
28
Enwelum Igbo 🩸💦🕊️ :
Am my the only one using little bucket even when I have my private toilet after using the bucket to poo poo I will flush it into the toilet💯
2026-08-07 19:49:50
22
Ebony bl^ck :
For over three years now I don't make use toilet, I bought small bucket am using 😅 😂😂
2026-09-25 17:29:10
16
BOLANLE ❤️🥺 :
I killed this one inside my room
2026-08-06 19:10:21
17
Jessy Bar40 :
Before I use my toilet I always pure water inside and wait for 5 seconds before using it
2026-09-26 07:31:20
8
Lolla Rae🌷 :
Wat of people that stay for 30min to 1hr plus inside toilet just to sit & press fone omo make God Dey Hlp us oo it will not happen to us ijn Amin oo
2026-08-06 16:27:58
8
sweetsoul7566 :
I go pack commot for the house
2026-08-06 20:04:56
7
HER🫀 :
Madam I no dy hear o
2026-09-25 16:04:54
5
nessasluxe3 :
Wanted to pee but I guess I have to keep it
2026-09-25 01:29:00
5
DESIRE ADDY CHIEMELA 🥰🥰 :
Exactly why I don’t sit on my toilet
2026-09-25 14:47:20
5
Mercylove✨💞💝43 :
God is great 🙏
2026-09-24 22:27:50
7
hubbybesty! :
🤣🤣 I can't believe I went to check my toilet now
2026-08-05 22:13:22
15
Sofia Sule :
that is y I always have my bucket
2026-08-05 12:23:32
29
Peaceful :
madam abeg na night we dey o
2026-08-04 21:36:21
13
Neelam♏️♏️♏️ :
Nah all this people no let me use pass 1 minute for toilet I go Dey look inside within nii 😂
2026-09-23 20:46:47
10
Bricks&Stone by Rosemary 👁️ :
Not me getting up from the toilet right now to view inside
2026-08-05 23:34:51
7
RAHM’S :
Why i always flash before using the toilet and I don’t seat oo I squat on it😩😂
2026-08-05 16:37:38
31
Sheila’s Scent&More😘😘 :
Na once i stand up oooo 😫😫
2026-08-05 13:20:58
6
To see more videos from user @ireneyoung1, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.