@sheffygnf:

OLA💚
OLA💚
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 20:46:28 GMT
721901
136171
691
49668

Music

Download

Comments

denim_square001
BAGGY JEAN VENDOR IN IJEBU ODE :
I no go even do private relationship again.😂🤲
2026-08-04 07:21:58
1143
oyin_xoxo06
Wealth 🍒🧸 :
Na to wake up everyday Dey post him “ Good morning my heaven and earth “ 😹
2026-08-04 07:33:39
622
mo_tun_rayo_113
Minaj💋 :
I go post am, con caption am “up and grateful”
2026-08-05 13:50:21
141
mariamlambo7
Broken soul 😪💔 :
I no even sure say love dey again 😔
2026-08-03 23:32:52
179
emilola904
Emmybbe💕✨ :
All my friends 😩 I don too suffer for there hand😩
2026-08-05 21:11:14
51
__kanyin.sola
simplykanyin :
no be lie😂 make I just find my sweet boy first😂
2026-08-04 07:58:48
25
marylyn140
BIG LYN :
Una go think say na play play
2026-08-06 21:55:47
6
dripwithbetterpikin
BETTERPIKIN🌸🇳🇬🇧🇪 :
I go post am con caption am “My baby is my life” I don too suffer for love
2026-08-06 00:08:39
6
queenlin3
queenlin🌸 :
I never experience true love in my life🙂‍↔️
2026-08-05 00:33:23
13
federal.gov_son
Corper waale :
I swear e get some of my friends wey don tell me say I no fit get babe e da ran if I later get one 🌚😂
2026-08-06 03:10:16
14
gracestitches123
Omobonike Ayole🥰🫢 :
The thing no funny ooo I don suffer 😩 🥺
2026-08-04 12:32:50
27
adenike2049
MARYYY!🌺 :
Make I find am first 😭😭😂
2026-08-03 23:29:42
35
chidinmagift20
DINMA🦋 :
I go send am to their dm directly 😏
2026-08-04 06:49:37
26
mideymaine
Mideymaine :
I go start to Dey do couple contents on Tktk
2026-08-04 19:35:10
16
nonyeelixir
Chinonye🍒 :
Any small thing l don quote “my king said y’all should go offline he wants us to be alone”
2026-08-05 09:46:47
11
bolarin15
Bolarin :
Wetin be private relationship????I don too suffer!!
2026-08-05 21:59:23
6
nola_a663
Hair By Nini@Onibuore ayegbami :
Bestie needed
2026-08-04 07:25:59
5
pretty_mimi268
Mira_cle🧚 :
My frds na number one 😒
2026-08-04 17:37:44
5
sammyx727
_sammyxx0 :
Na to dey post everyday Good morning Light of the world
2026-08-04 12:37:25
9
theyall_luvmoyo
YB🖤🇳🇬 :
Buh no be ola sha 😒💔😂
2026-08-04 06:50:55
7
aadukeade1
MA 𝒻ℴ𝓇 Melanin Adukeade🧚 :
I’m wicked and heartless 💔
2026-08-04 08:40:47
5
wumi7845
🌴AYO 🥀🌹💐🌴 :
life style go high 😁
2026-08-04 05:33:04
12
prettylolly365
BASIRAT☪️🧕♈ :
make I first see one fine Habibi 😔🙈😂wey love me die 😭😂eti daran
2026-08-04 12:14:35
5
roodiyah23
Ola🥀🧕 :
Na all my friends repost this video single life wan kapi dem 😂😂😭
2026-08-08 11:46:44
2
dat.slim.gurl37
Dat slim gurl 🫶💕❣️ :
I go even do banner for our couple pics 😫😂 so boyfriend snatcher no go con collect this one too 🥲😭😂
2026-08-08 05:37:45
2
To see more videos from user @sheffygnf, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About