The story is good but I even forgot the storyline 😫
2026-08-04 03:14:17
47
Olabisi :
Finally after 20years later
2026-08-03 23:31:29
42
Betty TirNom Hayab :
Gown wey i never buy Ai don buy am, God help me ooh 😂😂
2026-08-05 11:22:35
3
比安卡🇨🇳🇨🇦 :
Na because say na one year coma she enter na why e nearly take you one year to drop next episode?😭
2026-08-04 19:58:54
15
Firdaus_Grand❤️🦋 :
I don forget say this story Dey exist
2026-08-03 23:52:41
24
TEENAH💫❤️ :
Una they make this AI story we they watch they tire person to watch, yes I know it takes time trying to create the story, but the time before you post it’s too long, imagine posting part 1 today and we all have to wait for 50 eke market day again before you will post another episode 😒
2026-08-08 11:19:35
7
AYEMIDARA💞📌🥂 :
U drop late still con short 😩😩
2026-08-04 08:14:29
7
__tessyyy___ :
Na 2028 we go finish this story
2026-08-04 09:59:23
10
🥀💓♡˙❥Tunrayo bby♡✿🌺💍 :
bye till next year 😂😊
2026-08-04 08:20:18
8
𝖲𝗍𝗈𝗋𝗒𝖲𝗍𝗁𝖾𝗍𝗂𝖼 🌸 :
Omoh chai I con Dey pity her
2026-08-03 23:45:01
7
kaucy :
if u recover ur money back I have the yellow gown in black
available for pickup 😂
2026-08-05 09:29:28
0
Rejoice 💞💕 :
bring me back
2026-08-05 09:35:09
0
shop with sunshine 🛍️👜 :
after 3yrs I found the Video
2026-08-05 15:01:47
2
@NATA Face Beat Makeup Touch🤍 :
And this AI men are cute 🥰😩🤣
2026-08-04 21:26:47
1
To see more videos from user @tales.told.by.ada, please go to the Tikwm
homepage.