@samskid111: #500kviews

Samskid❤️〽️❤️‍🔥
Samskid❤️〽️❤️‍🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 August 2026 23:53:07 GMT
60834
3963
95
1595

Music

Download

Comments

godchosen459
🥇DREAM🏆 :
Hmmm so the girl don forget be that
2026-08-05 01:23:59
0
emily.8722
Emily :
Omo person just Dey load my own card on my e-sim 🫩
2026-08-04 23:00:04
0
steppy247
steppy247 :
Dem do am for me last year
2026-08-04 22:55:08
0
loveislife25k
loveislife25k :
I swear na true the guy they talk because I have experience this the new eSIM wey I bought strange USA message just they enter my iMessage because I use am do iMessage
2026-08-04 10:20:59
137
oluwasegun82793
~fly~boy~🏂🫩 :
Oh nah Wating then do for me be that 😳
2026-08-05 00:55:44
1
.mide3963
OLAMIDE🧌 :
Na lie ooo the guy don use the eSIM spam
2026-08-04 13:51:25
3
thelaw6810
عبدالله :
If na true.. that’s not good 😌
2026-08-04 09:20:22
96
holuwa_pelumi1
️ :
Just do prepaid T-Mobile , nah you get the number forever
2026-08-04 21:22:56
6
ayomitidek
🥤阿约米提德🥤 :
Lifeline be that lol dem do ham for me I calm down learn ham come understand ham
2026-08-04 22:59:08
1
bhadboi_vegas
𝐓𝐎𝐒𝐈𝐍🦉💚 🕷️ :
E no sharp at all them don run am for me to way be say I no fit receive message or receive code
2026-08-04 13:23:16
40
larrry_01
𝙇𝘼𝙍𝙍𝙔🥂😇❤️ :
This is definitely not possible lol
2026-08-04 17:47:26
5
osimple23
Osimple :
2026-08-04 13:32:42
10
donrichie1313
CONQUER 🦍❤️✌️ :
It’s not possible
2026-08-04 19:44:41
1
osuolale880
OLATUNBOSUN🥷💀! :
Not funny at all. Bro is talking out of pain
2026-08-04 12:08:47
6
perry.dc001
A$K OF P€RR¥ :
Lol 😂
2026-08-04 07:56:55
9
nvestorbigi310
OMO ALHAJA OLOGO🛐☦️ :
Lol
2026-08-04 08:35:02
6
dfw_brainz
𖣂 :
Nah lie 😹
2026-08-04 12:53:22
6
kstar394
️ :
Them no fit comot am oh 😂, not possible
2026-08-04 22:34:56
2
pain_real62
Abdul Qudus 🪖💚! :
Na lie jare e no possible even me wey be vendor do eSIM for my phone the 3rd day they chop am and I get one wey be say I don Dey use since march wey no spoil at all make Una no Dey blame vendors
2026-08-04 19:07:06
0
dontee002
Dontee💪 :
Omo I swear no be lie those eSim guy mad gan 😂
2026-08-04 19:57:01
0
To see more videos from user @samskid111, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About