@richiesbrand_: Wizkid are you from Togo 😂😂😂

Richies brand
Richies brand
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 05:38:08 GMT
235446
31005
723
6196

Music

Download

Comments

biggestbenj
biggest Benjamin :
if Wizkid die Na this man kill am😂😁😁😅
2026-08-04 10:32:07
4594
mundidanjuma
Mundi Shwanzzz :
This guy wan end Wizkid career 🤣🤣🤣🤣
2026-08-04 21:02:24
1232
vikktorrrrr
big daddy snow 🥶 :
u no fit see burna for this kind settings😂
2026-08-04 10:49:47
544
durgas466
DURGAS❤️🌴 :
My body don Dey shenkere 😅
2026-08-04 21:59:59
435
celestial5146
celestial :
Go stream davido song leave wizkid
2026-08-04 12:14:48
3
dontpredict
MŘ…tØnÝ🫆🙂‍↔️ :
Them con dey abuse who sing row row wey we understand 😹
2026-08-05 05:37:31
114
savage4941
S̤͡Ą͖́V̛̙G̸̥Ξ̢ͅ :
wizkid answer are you from TOGOOOOOOOOO????😂😂😂
2026-08-04 17:43:33
11
mugis501
MUGIS :
Take cook another one
2026-08-04 15:32:35
5
bimboskit
Bïmbößkït♋ :
Bro you never still talk Wetin wizkid do you 😂😂😂😂
2026-08-04 12:49:29
222
zingrenz
Lawrence :
Omo only this guy make Wizkid no dey come on social media again 😂
2026-08-04 20:21:03
1429
uk000061
Tinie 🧃 :
I like your content ehh
2026-08-04 20:54:31
2
daviddc209
DavidDC :
DJ tunez don spoil my life
2026-08-04 18:28:25
82
blumix_savagee
Blumix Savage :
okay I be hardcore FC but this is funny ASF 😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-04 21:07:29
57
felixdeen
ABOBIMAKANAKI👿👿 :
This guy really prepare for fc 😅😅omo only him na 1m Fc 😂😂😂😂
2026-08-05 04:29:09
5
To see more videos from user @richiesbrand_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About