Na wa oo, them still dy way bill people make don die ???
2026-08-04 14:21:56
1
4/5/2023🥀💔 :
so painful even last respect e no see💔
2026-08-04 17:26:07
1
kruz354 :
Na waybill
2026-08-04 17:10:01
2
mercybaby232 :
You see this life no Balance 😭
2026-08-04 14:19:30
0
ben002 :
I will never be poor in my life 🙏
2026-08-17 09:44:11
0
Bella James :
Where belike AUCHI byepass?
2026-08-04 19:58:03
0
Lovina 🧚♀️ :
I don laugh tire
2026-08-05 05:50:00
0
BIG_G BU :
this na auchi bypass Benin city
2026-08-04 23:41:04
0
Xavi R2 :
Life 🤔
2026-08-04 08:51:03
1
Land lord 🎁🧾🐏💡 :
Wahala
2026-08-04 14:13:08
0
Tribal clan tattoo :
In 200meters 🤣 u go hear gbim 🤣
2026-08-04 20:12:40
1
CEO Bella :
For auchi bypass 😂
2026-08-05 21:02:19
0
Jwizzy Palmer :
Make dem stop search 🔍 🔦 that motor ohh 😲 that tin fit be something else
2026-08-04 14:16:36
0
Richy money :
that one na waybill them do the died body 😳
2026-08-04 12:40:19
0
LOGISTICS & SUPPLIES IN BENIN :
that you GPS just dey talk e own 😂
2026-08-04 19:39:31
0
large B :
Una sure say no be money and groundnut dem load like this so
2026-08-04 19:51:08
0
Aza wire-wire :
2026-08-04 13:09:45
0
AMOS SAX :
where dey da waybill d dead body to
2026-08-04 13:13:09
0
eremo-kellyB :
Omo this life don reach like this when we go Dey look dead body Dey laugh💔 to anyone reading this comment please take good care of your self, protect your self by all means, avoid unnecessary risk, if possible be at peace with everyone, stay contented to avoid pressure the will give you heart attack. Love everyone because even if your greatest enemy pass away you must surely remember a good time you’ve spent together…. Nothing Dey this life 💔💔
2026-08-05 21:57:37
1
To see more videos from user @pato_omo, please go to the Tikwm
homepage.