@celebrityiron: Na lie dem lie for my head o #fyp #viral #foryoupage

Iron Hamza ⚔️
Iron Hamza ⚔️
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 07:36:00 GMT
185494
22209
1355
3796

Music

Download

Comments

ajibolaajomale5
freeman10z :
Dem suppose dey arrest you every day 😁
2026-09-24 14:53:16
883
sommy_blaq2
Blaq Vault Fragrance :
Oga you do am, i no just get evidence
2026-09-24 07:58:45
491
vickdyze
Bob Vickdyze :
As i de watch this video na 2 hand i tk hold my phone 📱….
2026-09-25 12:32:47
200
richiefalo
Lucifer👁️ (morning star)☄️ :
una sure say this boy no be assassin 😂
2026-09-26 20:14:14
1
dalamiadama
MR.Kontrolla🤍🇳🇬🇧🇯🇹🇬🇰🇪 :
Nah u do am bro 😂
2026-09-25 23:48:49
1
mo14_007
PRINCE🫆 :
Them lie for your head 😹😭
2026-08-04 07:56:30
1951
lifeliving68
Life living :
: make them arrest these guys for no reason 😂😭
2026-09-25 09:08:19
57
ifflutuz
professor lutuz :
Oga na you do am
2026-09-25 17:15:28
75
gtphotographyer
GT.Imagrey📸📸 :
waiting u do u say they lie for head
2026-09-26 16:19:42
1
yekx_001
Yekz :
Guilty till proven guilty 🥸
2026-08-04 13:38:06
810
wisdomarinze868
Chisco Enterprise Ltd :
This guy fit commit genocide with em breath😂🥲
2026-08-06 19:03:30
686
utin864gmailcomjangolo
Mr A :
I no believe you guy..no dey lie..you did it..
2026-09-25 06:47:43
32
smartprec0
Śmåřț přeċǐõůś :
Omo even though you Dey innocent your face go give police evidence 😂😂😂
2026-09-26 09:45:21
6
ca_smir
🩵DESKINCARE 🧴 🧼 ❤️ :
nah lie iron you do am I no just know how but you do am 😂😂😂
2026-09-26 12:03:27
3
0moope
Emjay Lee :
na why I no dey gree for anybody b dis. BCOS I ugly for face no mean say I ugly for hearts.. much love 💕 iron
2026-09-25 06:44:14
6
peakscroll8
Peakscroll👍 :
why this guy de look around if him dey talk
2026-08-04 15:02:13
332
davidlimz117
DAVID LIMZ :
Anything wey dem talk you do am 💯
2026-09-26 13:24:34
11
kizooba2
kizooba2 :
No matter what they said you do guy no argue, you do am😂
2026-09-25 00:35:09
21
ramlaaaatu
Ramlaa💕 :
Police go soon arrest iron for future crime 😭
2026-08-06 23:02:25
201
teedigitalartspace4u
Timothy obi :
Una don dey judge book by its cover abi
2026-09-25 10:36:58
63
lifeisbeautiful5446
Life Is Beautiful 🌹 :
Na only you go burst am 😂😂
2026-08-04 13:31:06
116
ewealth41
￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ 往億科📈 :
Na him do am I swear 😏
2026-09-26 12:58:47
10
tobisko0
BIG ~TOBISKO 🇮🇷🇮🇷🧞🧞 :
I don't know the thing but you do am 😂
2026-09-26 00:50:17
22
To see more videos from user @celebrityiron, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About