@fizzyfroshtiktok: 😹😹

fizzyfrosh
fizzyfrosh
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 07:40:33 GMT
96746
11573
206
902

Music

Download

Comments

diane_892
️ :
Can never be my parents 😂🤣 e nor get the kind bread wey u wan win self
2026-08-04 11:47:31
924
amblessed___
Amblessed 🌸🌸❤️❤️ :
I tell my mama say I wan draw another one she say she sef wan follow me draw 😩😩mind you I no be bread winner oo just say the woman na GENZ 🥰🥰
2026-08-04 15:03:28
0
hon.emmanuel01
HON. EmmaNuel :
My mama say she nor know say braids Dey fit me like this 😂
2026-08-04 13:00:34
317
josephchisomemmanuel
ᴮᴵᴳᵀᴬᴸᴷ✪ :
My mama say make I no go church if I don tire 😂😂😂
2026-08-04 07:47:10
457
staytruestayhard
StayTrueStayHard :
My mama no gree me commot house seh, I don buy car o 😂😂
2026-08-04 14:50:25
21
nonnyc33
Chinonso :
Me and my brother be bread winner And Dem never born us well 😅
2026-08-04 12:44:29
18
derastitches15
Dera 😈 Savage :
My mama say my dreadlock fine 😅😹
2026-08-04 13:09:09
13
call_medera
ČÀLL💧MÊ 🪐ÐẼŘĀ🎖️ :
I no come back for night dem call to ask make dem plug my power bank 😅
2026-08-04 12:53:26
14
lovelynanthony735
Lovida interiors💕 :
My mama go call family meeting for your head 😂😂
2026-08-04 10:53:54
8
young_funz_officials
Young funz 🤑 :
When money speaks the truth go silent
2026-08-04 09:03:38
12
whoisacrizzy
Acrizzy :
If your bread choke wey full ground scatter, dem no go talk pim, even if dem strict, na murmur dem go murmur 😂😂
2026-08-04 12:38:04
5
ekwuruoha
Ekwuruoha_ :
Show us the tattoo 🌚😌
2026-08-04 08:13:01
7
iamlilprince1
iamlilprince :
Na once I remember when my brother come house my papa and mama do like say they no see him tattoo 😂 but if na me ordinary dread they no go allow me hear word 😂
2026-08-04 10:39:14
11
theguythatlikesfood
theguythatlikesfood :
lol 😂 no be for my own mama side sha lol she go use iron burn that hand 😂💔
2026-08-04 12:55:39
2
To see more videos from user @fizzyfroshtiktok, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About