@chrisblog6: Ladies bike settings 😂💔 #blowthisup #viralvideo #trendingvideo #mkomedia #fyp @MkoTheComedian

Chrisblog☠️📸
Chrisblog☠️📸
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 07:43:17 GMT
63350
9186
315
3937

Music

Download

Comments

toxicboy_6
BIG ASAD🪖✌️ :
I for share am for my friend wey dey do it but them go ask me which one I get 🤦🏽‍♂️💔
2026-08-05 01:11:59
0
lgnd4pf
🍄‍🟫 Ł~Å~Ý🍄‍🟫☠️ :
We guide pass car owner🤭😂
2026-08-04 17:19:16
163
loganpage_
Logan :
Omo , so we later collect too 😂
2026-08-05 00:11:53
1
sevendaysnonchallantguy
D SEVENDAYS NONCHALANT GUY🤟 :
YOU WAN DEY SEE US FINISH,NA STILL MILLIONS SHA 😂😂😂✌️
2026-08-04 22:09:18
1
omo_yankees001
Dice 🎲 :
Another reason to sell my bike 🏍️😪😪😪
2026-08-04 17:30:00
35
shola.richie0
SHOLA Richie🎨 :
Na you pay for the bike ??
2026-08-04 16:32:04
87
euroking240
EURO KING👑 :
I will stop doing that from this night Egbon 😳
2026-08-05 00:08:17
1
horla_shy001
ℍ𝕠𝕣𝕝𝕒 𝕤𝕙𝕪 🙈 ⭐️ :
I don Dey shy to carry my bike out 😭
2026-08-04 19:14:22
27
onaolaplenty2022
Onaolaplenty20 :
lolz...packaging kan tun niyen oooh... olagbara juuu
2026-08-04 21:58:16
1
ask_of_expensive_01
ASK_of_ExPENSIVE 🤍 :
Oga anything I buy I go post am cherish am nah some people prayer point be that you get car no mean 😢 say make I no hold my bike key for hand nah my money I use buy am and I value it bro dem no born you well to come yenk me
2026-08-04 16:16:04
16
youngtee574
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Nah AirPod me Dey put 😭😂 I no get any
2026-08-04 22:26:19
5
ghostlost13
♈️🧘🏻‍♂️♈️ :
He go shock you when Dem go use that ladies bike collect your babe you wey deh drive car e go shock you Sha 😏😏
2026-08-04 21:47:36
8
abiona216
OJO⭐️🌚 :
I swear I see am today I think say nah Benz on till I see him with bike😁😁
2026-08-04 22:03:46
1
taofeek.adedigba
TAOFEEK ADEDIGBA ENTERPRISES :
😂
2026-08-04 17:26:42
6
malonedc05
STEVE MALONE :
Na u buy am for them?
2026-08-04 18:43:32
12
mhidey700
️MHIDEY GÑF ♉️💯 :
You mean this 😂😂
2026-08-04 20:19:18
5
ridwanullahi63
ADISA :
nth concern you bro 😁
2026-08-04 20:22:04
5
raymond.media5
Raymond Media :
Omo 😂
2026-08-04 20:33:51
1
realtife01
Rise Daily :
So make we go burn am because na #5 we buy am Abi
2026-08-04 21:19:49
0
biginisa01
Biginisa01 :
We guide pass car owner oooo na our parent no let us buy car ooo make una first no that ooo
2026-08-04 22:36:01
1
To see more videos from user @chrisblog6, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About