Thank you my bro, wetin no concern my mentor he dey lock up, so if dey invite him he can go if he like and he can not if he doesn't want, so my mentor no dey do pass him, even though he come there my mentor go enter without invitation letter, that one sure for me bro
2026-08-04 08:51:08
37
Real Ajoke 🫧🕊️🪶 :
ajeh s'eyi no dey for that kind thing na
2026-08-04 10:32:34
26
farnal shetty :
God go bless una for me ijoba 🙌
NSNV SEH
2026-08-04 19:20:10
17
ajokky🥰🤍❤️ :
no seyi no what
2026-08-04 22:13:19
7
bad kiss 💋 :
my seyi no get time bro I like ur vibez ogo
2026-08-04 17:27:30
18
olazy Bolexzy :
Aje no seyi no vibes
2026-08-05 04:54:11
9
To see more videos from user @qudus_ifakoya263, please go to the Tikwm
homepage.