@makuo.son: I give her better update #makuoson

Makuo son
Makuo son
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 08:22:58 GMT
96946
13021
197
138

Music

Download

Comments

michealchikamso35
foreign money :
I don dey see am makuo son go soon blow
2026-08-06 03:45:46
1
codyx108
U NO BE GOD💡🖤🦅 :
but this girl too fine ooo
2026-08-07 13:30:55
0
pampaypoundz
Young Shaggi 1🏆🏆 :
This one na your sister ooo no body go tell me 😂😂
2026-08-06 09:12:34
1
prosper0480
prosper :
see as he even serious 😂😂
2026-08-06 21:08:25
0
blackvoice_10
Black voice :
frigitional marriage
2026-08-07 18:32:02
0
governorodogwu01
odogwugodswill1🔥 :
e go shock una say dem dey date truly
2026-08-04 10:52:58
21
d0nblackcvo
Blessed Don BLAQ 🍯🍯🫥🫥🫠🫠 :
what a wonderful couple 😍😂😂😂
2026-08-04 10:00:08
30
vgm.0991
VGM 099 :
Omo nothing una wan tell me na him sister be this☺️
2026-08-04 19:17:03
27
mr.nalex0
🍓💙💙MR Nalex :
na small small nah
2026-08-07 16:37:43
0
nwachukwu426
nwachukwu426 :
Wetin I never do to prove this love to her 😂
2026-08-04 15:24:55
20
gosemock0
GOSEMOCK 🏅🏆 :
why this boy resemble Harland
2026-08-06 22:02:32
0
savvyshot7
亗SavvyShot亗 :
lol Frangritional Marriage ko fragrance marriage nhi
2026-08-04 14:52:28
4
ujahjude
ujah :
na so it dey start
2026-08-05 19:16:35
4
lionpeacemaker1
LION-(peace maker) :
first to comment 😂😂😂, you too funny
2026-08-04 08:39:46
8
kimzy055
KIMZY❤️🔥🥵 :
Another money go come naa 😂
2026-08-04 08:59:52
3
chukwudi6th
🫂Chukwudi🫂🌊🫧 :
drop location guy I want to meet you live I'm serious
2026-08-04 10:20:40
4
cyndysmart123
cyndy smart 👀 :
Hahaha Walhalla de ooo🤣😂🤣
2026-08-04 23:50:03
1
mappi9912
mappi-991 :
You go explain yourself today 😂😂😂😂😂
2026-08-05 07:03:02
1
pgg764
PËGGÅ BÏO :
This guy just Dey give me joy
2026-08-04 10:24:14
1
itz.cooless0295
Itz COOLESS :
Makuo no worry your own turn go come na small time remain 🙏🙏❤️
2026-08-05 19:34:00
1
baby.smoke.90
Mr Nonchalant :
na your girlfriend or your sister
2026-08-07 19:54:40
0
stanley.fashion.j
STANLEY FASHION JEANS :
2026-08-06 17:46:30
0
cashnetwork05
Abdou salam :
@Abdou salam: Where are u right now 1) 🚽🤳 2) 🛌🤳 3) 🛋️🤳 4) 🪑📱 5)🚗📱
2026-08-07 21:13:52
0
yenganmbin
YENGANMBIN :
Naso
2026-08-05 19:55:55
0
To see more videos from user @makuo.son, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About