Dem dey plenty for pitch😂😂..one of them fit be like 12 people 😂😂
2026-08-04 13:41:55
50
BadMan :
e dn tay way men observe this thing
2026-08-04 09:17:03
22
7️⃣2️⃣ :
Just say my name 😂😂😂
2026-08-05 00:58:56
2
Bri Ght ❤️⚽️📚🥹🤲🏻 :
I swear 😂
2026-08-04 17:56:23
2
FOREIGNER 🪖🧃 :
Dem sabi throw pass😂💔
2026-08-05 11:44:37
6
mr_nelson_6 :
My time don come😹
2026-08-04 12:39:16
8
ROLAND_OGHENETEGA💛🦁 :
No be lie 😂😂
2026-08-05 02:55:47
1
GõDFÆthēR 😈😈 :
OMO I still remember one bros for Our club that time.... OMO that guy nor dey comot for that 8/6 position.... that guy dey share pass like who dey share Rice and he nor dey run at all 😂😂
2026-08-04 19:28:31
33
Elzz📊🇳🇬 :
lol 😂talk to me directly
2026-08-04 19:27:34
2
99 :
You no lie 😂😂
2026-08-04 14:54:40
2
Damian :
Dem Dey drop wicked passs Caii 😂
2026-08-04 21:30:01
7
BIG KUTI CELEB 🇩🇪 :
I swear , eg me 😂😂
2026-08-04 20:54:27
2
WHAM :
Normally
2026-08-04 15:59:34
3
X C O B A D :
I’m guilty 🤣
2026-08-04 12:57:27
2
Clinton Boss :
nor b lie o
2026-08-04 15:00:24
1
Turicano :
This Ur observation maddd 🤣😂😂😂
2026-08-04 12:42:20
1
To see more videos from user @excobar547242, please go to the Tikwm
homepage.