@mostwickedman001: Thank God say i nor waste my teenage age for nonsense…☝️🙌 #engagement #fyp #trending

Benedict Oyibo
Benedict Oyibo
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 09:29:09 GMT
78443
7856
788
211

Music

Download

Comments

africanboy510
Olaitan ⛺️ :
if everybody no Learn that handwork then who go build your own dream home ? Bros motivate people not discourage ✌
2026-08-17 23:57:40
1
beezeemedia
Paul_Obee :
people when learn handwork fit still go anywhere dem wan go
2026-08-17 13:22:26
1
jimmytobby007
BIG JIMMY❤️😎 :
Which work you come dey do Egbon 😳
2026-08-04 19:02:30
177
dinero_recluse
dinero_recluse :
Advice just full internet 😂
2026-08-05 15:14:49
80
davidcancut
DavidcanCut💈✂️ :
Me wey be barber fit go anywhere wey u go. Don’t discredit a handwork(barbing) to push your agenda. Barbing no be mumu work, check out topzy cut lifestyle make your mind dey.
2026-08-05 10:28:40
95
emidose
Emidose⭐️🥷 :
Boss wetin you do,i swear I go fit do am 🙏
2026-08-04 19:14:20
23
betterlife837
Babe 🦋🦋 :
As a girl this is my mind set them Dey say I lazy I nor get hand work but I Dey see money pass people wen get d hand work
2026-08-05 03:33:44
19
mimz_couture1
fashion designer in pH :
i learn handwork and na the best decision I ever make for myself be that.... if to say I been no learn, highest I for do na to still dey work 35k work for my area cuzz na only wetin I been fit dey access as Olevel student.. and I been plan to enter uni oo because I been dey hope on sponsorship from my aunt long story cut short, I lost my dad and only sponsor (aunty ) to the cold hands of death some years ago.. I don finally enter uni 200level now and na my hand work dey feed me and pay my bills and I go expand am wella in time to come inshallah... so bros say you no learn hand work no mean say people wey learn am no know wetin them dey do or say them no fit do beyond that work them learn.... you get?? you just do wetin work for you .. so remain on ur lane abeg
2026-08-05 18:11:58
25
zeenation792
Zee nation :
Life nor be hard working 😂😂
2026-08-04 17:06:24
26
mr_hitlerp
MrHitler♌️💫🗿 :
I for don be barber now😂😂😭💔. Thankgod o
2026-08-05 17:01:28
14
juneagian
Oshe June :
wether na business o or krypto or Yahoo you learn from somebody so you learn work too
2026-08-04 22:34:13
24
evilbaron1
𝓑𝓻𝓾𝓽𝓪𝓵 x 𝓑𝓪𝓻𝓸𝓷 🇺🇸 :
Which step u take na tell us
2026-08-04 19:47:03
13
themansuccessful
Mr Successful 🌴👹 :
In everything you can’t underrate handwork leave sentiment and think about it I’m not saying handwork is the best but it’s among the best
2026-08-04 18:52:42
32
gadgets054
Gadgets :
Handwork dey in levels na ur capital go talk nd connection
2026-08-04 21:18:58
6
creatormartini
C_Martini :
Reality 😂, the way I take dey happy like this enhhhh , honestly it was really worth the wait 🤗
2026-08-04 18:01:43
6
felixdeen
ABOBIMAKANAKI👿👿 :
Bro calm down everybody must not do the same thing thank you
2026-08-05 04:37:32
6
reaeny_
rea :
Who nor ready show you way nor suppose Dey advise you make you listen. Blessed
2026-08-05 05:50:19
7
seyikoko83
seyikoko83 :
It's true those hand work really tied people down but they don't know
2026-08-05 11:54:21
7
dafizi41
Terry :
Abeg leave talk give me update
2026-08-05 15:48:30
5
ozougatochukwu
Tee ♾️ :
u can learn hand work but no put any responsibility on top am , just do am to chop Incase life whine
2026-08-04 17:52:30
9
ojayjeffrey_81mm
Ojay Jeffrey :
wetin exactly be your point, you never tell us wetin you dey do or the route wan you take
2026-08-09 18:58:35
1
ola_moore0003
ola moore :
Advice with no support nah zero
2026-08-05 20:48:16
2
celeb_furniture1
✞ 𝕮𝖍𝖎𝖊𝖒𝖊𝖗𝖎𝖊 :
your matter 🙂‍↔️
2026-08-06 18:15:37
1
To see more videos from user @mostwickedman001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About