My babe say make we run am.. i no know if nah setup abi she mean am 😪
2026-08-04 14:26:43
362
Valentine :
My friend wife give am like this for him birthday. E reach the woman birthday the woman demand him husband and another man. The man say e nor go try am
2026-08-04 20:06:41
0
Apeke🥀 :
Me and my babe do am last week,i first cry like 3days despite the fact say na my idea
2026-08-04 18:22:28
23
VEEBOSS🌹 :
This kind settings na only girl dem Dey invite . The husbands no Dey gree invite him fellow man to join dem 😂
2026-08-04 19:08:50
48
JD🖤🌹 :
this is what I want but he won't accept it 😔
2026-08-04 15:17:06
72
𝕬𝖗𝖈_𝕴𝖓𝖙𝖗𝖚𝖉𝖊𝖗 :
nit all men o
2026-08-04 18:42:05
1
EMERIE♏️🤍🌸 :
My kind 🥺❤️I did this with my ex and I’m doing it with my husband fs
2026-08-04 20:01:57
1
WIZKID WIFE🦅❤️ :
I can’t oo😂heart attack go kill me after doing that 😂if my man start to go extra after that day which mouth I won take complain give people ? That’s the main problem
2026-08-04 18:43:47
15
Dooshima DeeDee :
Una Dey do things ohhh
2026-08-04 18:50:45
3
Favour💕💕 :
Make I join Abeg
2026-08-04 20:25:54
0
LONDON 🇬🇧 :
Movie title
2026-08-04 13:38:39
3
Geo Miah :
What’s the name???
2026-08-04 11:58:51
10
Ruby 🥷💐🌸 :
Exactly who I am 😌🙂↕️
2026-08-04 16:32:17
5
mhiz VEEKEE 👅💕 :
my babe say make we run an
I be free before ooo
I don change mind
2026-08-04 19:04:21
0
fancybea😍 :
Hummm
2026-08-04 14:39:49
1
Choko Milo 👑🌈♌️ :
I dey game nah 😊😌
2026-08-04 17:36:31
2
Grande dimostrazione di forza :
Lowkey na waiting I just want😭
2026-08-04 13:30:40
4
Aquarius ♒️ Queen🍑🍀🥵 :
The kind of man I want
2026-08-04 18:05:48
0
Glow ✨by solange :
Title of the movie pls
2026-08-04 19:10:01
2
Nicky B🌸🌺 :
I just remembered something 😂😂😂😂😂😂😂 Titok oooo
2026-08-04 18:13:39
2
To see more videos from user @ninety4minutes, please go to the Tikwm
homepage.