@thebigsolv2: First thing I see when I open TikTok is always Opay😭😭

Thebigsol
Thebigsol
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 11:29:59 GMT
27015
7481
86
313

Music

Download

Comments

dcpure1
puř£ :
opay na criminals😂😂😂
2026-08-04 11:40:23
178
goodnewsoluwafemi7
Goody🙂‍↕️ :
I think say na only me
2026-08-04 17:21:34
0
trossard_am
✝️ :
How far make I send you money
2026-08-04 18:55:52
0
apex_dn1
ĐÑ🎮🐉 :
Just pay them na😂😂
2026-08-04 14:36:41
1
bless.ed12
✞𝐁𝐋𝐄𝐒𝐒𝐄𝐃✞ :
Opay is Okay😂
2026-08-04 11:58:53
39
ufoundhim0
[YEMI] :
Omo big sol don bring new topic opay now 😂😂😂😂
2026-08-04 11:35:50
0
coco.xlz
YOUR FAVORITE EX. :
No be everybody wey Dey use OPay Dey okay
2026-08-04 11:37:34
10
raimymagar
veryscatteredhumanbeing :
na u come be the first thing I dey see and you dey talk about opay
2026-08-04 12:33:40
2
lenzo239
Yng lenzo 🥶 :
I swear my brother
2026-08-04 14:09:36
1
muhammedcalisthenics0
muhammedcalisthenics0 :
I think say na only me oo
2026-08-04 13:29:02
0
charileboi1
charile :
Omo I been thinking say na only me de see am oo😭😂😂
2026-08-04 12:24:25
1
ayanfe_of_god
Ãyāñfê õf Gød :
Dem go dey with u for dream mafor 😂😂
2026-08-04 13:40:19
0
mr_nonchalante1
mr_nonchalant :
I think say na only me dey suffer this thing
2026-08-04 16:54:54
0
vixen_0119
𝕍𝕚𝕩𝕖𝕟🕷️ :
I even thought it was only me 😂
2026-08-04 13:55:41
0
hexnjnr
𝐇𝐄𝐗™ :
I swr
2026-08-04 11:31:46
0
To see more videos from user @thebigsolv2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About