be like say nah she be their boss
nah u dey give them order abi
2026-08-04 22:19:01
5
Lonely girl 💕 :
So you are the mosquito 🦟 abi if I catch you ehh I will make sure i grand you 😂😂
2026-08-04 20:23:06
37
Baby Delight :
Hahaha 😂 this girl no fit kill me oo my Tommy is hot because of laughing
2026-08-04 16:50:30
26
china baby :
This girl na better werey 😂😂
2026-08-04 13:50:06
1
Nelly ✨ :
So it you 🤣
2026-08-05 12:52:30
1
Cecelia 💗 :
🤣🤣🤣🤣 confirm exactly how the mosquito behave oooo🤣🤣🤣
2026-08-04 19:18:23
124
Nancy/benny :
Your good at this
2026-08-04 19:35:41
18
Angel backup💕🫶 :
I was watching this near my mom this night 3:24 am,she woke up to kill the mosquito and saw me watching this,she was pissed and asked me to off the phone and sleep
2026-08-05 02:25:44
16
steph2005 :
Na everybody no normql again ooo but i love her 🤣🤣🤣
2026-08-04 14:37:18
20
💎♾️Héñryblíssprø♾️💎 :
Omor, na wetin Dey happen now, and na the mosquito j seh find sef 😂
2026-08-04 22:49:02
8
T❤️I❤️F❤️E❤️H :
I say make I turn the phone speaker towards my ear 😂ehn😅 I nearly slap my phone 🤣
2026-08-04 19:43:43
10
JOYCE :
u sure say no be this one I kill today?😂
2026-08-04 20:42:42
10
Callme BTC❤️🚀🇺🇸 :
What country is dis
2026-08-04 22:17:26
23
Precious Baiden :
i am using ear pod and my body is doing me somewat with the sound🤣🤣
2026-08-04 20:14:33
5
𝓜𝔃 𝓦𝓪𝓭𝓭𝓵𝓮 🥹💗 :
😂
2026-08-05 03:07:00
2
mhiz Joel ❤️🩹✨💘💞🫂❤️🔥 :
omor ehhhn 😂😂
2026-08-04 22:47:51
1
@Baluzay❤️ :
You just gain a follower my love 😂😂😂
2026-08-05 11:26:22
0
To see more videos from user @ainovibe0, please go to the Tikwm
homepage.