Y dem go jealous davido. Shey David Dey their level? 😑
2026-08-05 12:44:47
1
UNIQUE 💕💕 :
abeg una just dey make me love my daddy obo the more❤️❤️
2026-08-05 17:00:31
0
Eberechi💞 :
He's such a baby at heart🥰
2026-08-05 06:22:58
50
Mariam olamide :
001 for a fuvking reason
2026-08-04 19:03:21
103
mrpipiro7 :
Base on jet level
2026-08-05 15:18:17
1
ennyholar308 :
Every body has their own way of behaving hun U can’t expect wizkid to come to TikTok nd be doing those kind of things cause musician is different from content creator u don’t get😔😹
2026-08-05 02:10:23
9
topaz1942 :
I never too like you but for this u gain my respect I swear