Noo dem no train us like that for ikorodu, like make I forgive Emma? 😭😂
2026-08-05 14:10:18
1
stylebyblessing25 :
Ajeh no be so they teach us for ojoo oo
2026-08-05 20:00:36
3
ÑŪĘLLĀ🎀😍 :
No be for Ojoo oo🤣
2026-08-05 08:01:32
70
Mum Twin :
Nah so oo, forgive & forget no dey happen for ibadan tia☺️🤣Awa ikaaaaa🤣🤣
2026-08-05 11:43:05
349
IbadanClothesVendorImportCoach :
Ibadan show me something! Story time
2026-08-05 17:06:49
17
Obadara_simi :
to err is human, my name is not divine, ma deal pelu e
2026-08-05 19:12:41
10
𝑻𝒆𝒆𝒉𝒂𝒕 𝑪𝒐𝒖𝒕𝒖𝒓𝒆🪡 :
No be for Oritaperin ooo😂💔
2026-08-04 20:54:58
84
iyawoAlhaji :
Dey no train us like that for ikorodu
2026-08-05 15:03:27
4
Agnesperfumery :
Ibadan people no dey forgive and forget o😂😂😂
2026-08-05 14:06:06
9
꧁ROYAL ZEEDAH FASHION🪡🧵✂️💕꧂ :
Na so this one tell me to forgive and forget 😳for where Emi Omo Ibadan 😂lai ni amnesia 😹😹
2026-08-05 12:44:08
13
𝒶𝒾𝓈𝒽𝓎𝓈𝒽𝓎 🎀💗✨ :
Damola and I'm from ibadan oo💔😩, why can't you forgive me 😭💔
2026-08-04 21:33:42
9
fayoke58 :
Dem no train us like that for Owena o😹😭
2026-08-05 16:35:15
6
MAMACITA〽️❤️🤍 :
No be for sango 😂
2026-08-05 12:18:05
11
B À Ļ Q ÈÉS 🧕🤓 :
Me wey Dey find way wey I go do my own back in folds 😂
2026-08-05 05:33:17
5
Lil⚜️Nicky 🍥 :
Ibadan awa ogbo nkankan won ti ge wa leti loo 🦻but bcoz say na my name you mentioned abeg forgive me shebi the tfare na just 5 k naw 😪😹 person no dey chop una t fare ni 🥹😹😹
2026-08-05 17:21:00
2
To see more videos from user @baiyano, please go to the Tikwm
homepage.