@theplughybridd: “I want to be like Bira” I pity you 😂😭 (I’m not saying bira is hacking please). Sha don’t pressure yourself otan. #fyp #gaming #codm #cod

TayshoreSTC
TayshoreSTC
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 14:59:08 GMT
43666
6869
335
210

Music

Download

Comments

.femistoleyourbih
.𝐔𝐧𝐜𝐥𝐞 𝐅𝐞𝐦𝐢 ✮ :
TikTok seff know say na 6ix codm
2026-08-05 13:02:08
7
chike3ie2
CHIKE 🦍 :
You see that ninja and tap with shortgun nothing Una wan tell me nah hack
2026-08-05 11:07:44
90
michael.maurice3
Michael Maurice :
they go use aimbot finish, come back slide make we no see am 😂😂
2026-08-05 01:37:13
263
monarch_on_tt
Monarch🍜 :
That 6ix guy na prime example lol
2026-08-05 10:04:17
143
only1copyninja
Copy :
Na why codm no fit collab with akman, the guy Dey hack but dem no fit banned am cuz na one of their biggest content creators
2026-08-05 14:31:01
47
scrippture
ScrippTure IRL :
People will attack me but you see akman and his sniping… ok
2026-08-07 14:34:03
16
_jesuscansaveyou
ᴇɢᴏ 𖣂 :
A lot of people dey think say hacks na only when the person get speed boost or wall hack them no sabi say soft hacks plenty 😂
2026-08-05 08:47:08
40
adanlawoebenezer
Ben mojo :
If I see hack if I no buy am make I bend
2026-08-05 14:23:36
17
olumide_e
Daddy afk🩶 :
😭😭🤣💔 funny thing is 80% of codm players are so naive dem no go still gree with u o d way some people believe if spider bite dem, dem go turn spider man naso our codm community mumu ehn, 🤣💔
2026-08-05 14:13:39
12
night_predator21
Predator_ontk :
Bro those things are possible,i still dey hot for ip13,imagine me on ipad😂
2026-08-05 00:29:04
23
metro.ftl
alt! :
6ix is the definition of a content creator abeg, not playing scrims or comps with hacks, just playing pubs and making it acknowledge able
2026-08-06 03:49:15
8
eloghosa945
ELOGHOSA 🌴 :
All of them bro😭😭,Omo i try sniper on br 😂 bro e no work😭
2026-08-05 08:27:24
21
thisuserneedsbtc
MŘ Ěvǐł🙂‍↕️😈 :
6ix that guy Dey hack like mad
2026-08-14 14:37:24
5
apollo..on.tt
APOLLO :
Why does the @6ixcodm on search bar
2026-08-04 22:49:01
89
v01dreap
v01drêap • 7x :
What about Akmanwey dey do am for live nko😂
2026-08-05 12:04:04
5
greyont
Fᴀᴛʜᴇʀ ɢʀᴇʏ :
No be today I dun know the guys sus af 😂
2026-08-04 15:22:18
13
supremenosacodm
Supremenosa :
So you mean I hack ?
2026-08-05 08:28:24
9
To see more videos from user @theplughybridd, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About