I told someone that in my next life I won't go close to faculty of health science
I dey go sociology
2026-08-04 15:56:03
170
ANUOLUWA 🩺🦋 :
I just finished my FON exam and all I can say is I’m traumatized 😭😭😭
2026-08-04 16:56:40
43
Prexxie❤️🩹🤍🖤 :
So you wan come back this life again…??😩😂😂
2026-08-04 17:28:25
20
𝙻𝚊𝚟𝚎𝚗𝚍𝚎𝚛♡🌸 :
I’m going to be a dj😭
2026-08-04 19:15:20
12
Zere💜 :
I wan sleep in my next life....so I will never....if I go there
flog me comot for there....na prank
2026-08-04 19:42:21
4
FIREGIRL 🔥 :
Next life wey i go come as Princess😒😒😒i nor follow una go school, make i just dy one castle dey look fish for water, admire lilies, butterflies and green field😒😒😒😒
2026-08-04 21:04:36
1
nuels6 :
If I smell am self make I bend 😂😂
2026-08-05 02:04:46
2
Lily🙂↔️🌺 :
God forbid never again 😭😂
2026-08-06 14:55:26
1
JOHN 🤍✝️ :
traumatized as f**k 😂😭😭
2026-08-05 19:50:20
1
joy :
no run mad abeg o 😂
2026-08-04 16:11:01
5
Pftammie :
Omo make Una no make me fear this medicine I Dey study o,I just Dey Start abeg
2026-08-04 22:05:47
0
THE ONE GOD LOVES🤭🥹❤️ :
Ara apuola gi guyy😭
2026-08-04 23:35:53
0
Y🥹💕 :
Next life keh!! My children ain't going near please 😭💕
2026-08-04 21:46:55
6
🦋Simplicity 🦋 Smart ❣️❣️ :
Hope you are okay my love 😁😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-04 15:52:22
3
Susu💕 :
in my next life,I no dey branch science class at alllllllllllll
2026-08-04 22:45:26
2
Nurse Courage ❤️💞 :
i say ehhh come watin dey do you this days are you sure you are okay?
2026-08-05 06:47:51
3
To see more videos from user @heis_executive, please go to the Tikwm
homepage.