@benkoo7: Any small money baba don go buy cloths 😭😂😂 patronize @B FLUX CLOTHING #views #relatable #otefepolytechnic #benkootower #blowthisup

Benkoo Tower
Benkoo Tower
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 15:19:15 GMT
244327
37641
722
10542

Music

Download

Comments

danielfreeman067
Daniel freeman :
Bro buy clothes ooo very necessary 😂
2026-08-04 17:56:36
4200
gpluxurywears
Gp Luxury :
One guy don buy clothes for my hand I nearly wan advise am but I no get option than to sell my market 😂😂🛍️
2026-08-05 08:52:01
7
stay.wacko21
STAY WACKO😤😡 :
I no understand my wardrobe E full but I no get clothes
2026-08-05 07:07:56
192
heisjefferynba
𝔻ℕ𝔻~几乃卂 :
Omo buy cloth oooo if not no evidence say you pick oo😂😂
2026-08-04 22:39:40
1170
timfluxtech
Timflux🧑‍💻💻 :
Guy my own nah food ooo I dey chop wetin no good 😪🥲
2026-08-04 23:34:47
307
mamuda2u
MaMuDa. :
If you guide buy cloth ooh e get why 😂❤️
2026-08-05 07:02:50
108
brokenbeyoundfixing
️🎀S🐍M😊I🌚L😩E🎀999😈 :
Cloth wey I buy since 2023 na wetin I still Dey wear now nah 2024 I don buy cloth last
2026-08-05 08:31:17
10
future10023
. :
me but I don stop am😂
2026-08-05 08:08:30
11
olamideolavibez2
AKIN📿🗡💡 :
Omo I no fit use $100 buy clothes 😂 if money finish wetin I wan chop
2026-08-05 07:26:35
10
biqqwinner
Win 🤍 Ner ☠️ :
men need to stay clean, 😂 I can't look like my problem
2026-08-05 07:43:39
7
mike.x60
mike.x60 :
Ajeh buy clothes ohh😂
2026-08-05 08:00:42
2
b.i.g.makabely
B.I.G Makabely :
Dis was me before oh 😂 I nor hear b4
2026-08-04 22:55:45
2
maleboutiqueshopinotefe
B FLUX CLOTHING :
We gat u covered
2026-08-04 18:26:00
117
alpha_01000
~ALPHA🤍 :
So meeee😂😭
2026-08-05 07:22:43
1
i.a.m.j.a.m.e.s1
JAY MES🙂‍↔️🌴 :
We no dey use am play for this syd😂😂
2026-08-04 22:14:01
1
pero234445
Peter🥤🧃 :
Na me 😂😂😂😂
2026-08-04 23:14:08
8
nick_elmore2
JA MAL👑 :
But when you go broke..it’s called “investment from the past”
2026-08-05 05:34:34
46
firstson745
Account not found :
how i won take tag myself
2026-08-05 07:30:49
16
humbl359
🌴𝐇𝐮𝐦𝐛𝐥𝐞💱🚭 :
if the money no reach to buy car use am buy clothes look good and smell nice
2026-08-04 23:24:58
22
drexzzs
drexzzs :
Nah me be this 😂😂
2026-08-04 21:58:28
9
chris_og201
Chris OG :
Watin he wan pick from here with $25
2026-08-04 20:45:34
387
To see more videos from user @benkoo7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About