Gen Z dem no fit understand ooo na Peter be our crush
2026-08-05 08:17:37
796
CTO Fred 👨🏾💻🎶 :
Bro I loved their videos because they danced I no go lie
2026-08-05 10:10:45
2
Kodak :
There's no P square without both of them. period.
2026-08-05 18:33:42
65
chacha :
you see this songs hein hummm peter it well
2026-08-05 20:02:33
0
Esohe❤️ :
Even Paul no Dey do follow for the dance sef. Peter is the real G.O.A.T🥰
2026-08-05 22:21:32
3
ⓈⓉⒶ Ⓝ 🍀 ⓁⒺⓎ :
Buh no vex no be dance we de hear nh😅 nh voice oh wen de split up rudeboy still de yan song
2026-08-05 22:51:35
0
elvisomoruyi :
funny enough all the song you played was done by peter
2026-08-04 17:50:53
586
KF :
Na dance really make many people like psquare
2026-08-04 17:50:13
1054
Morgana :
Peter is P-Square bro
2026-08-05 22:14:20
1
curry :
I’m not gonna lie bro you’re on point 💯💯💯💯
2026-08-05 22:36:26
1
Pretty Şöñǐâ💵🥶💕🫠 :
Who get glory different,who wan claim am different 😂😂na Peter make us Dey rush go buy video cassettes that time o 😂
2026-08-05 10:31:42
86
OGI LORDREX :
that way Na that dance make us like them oooo
2026-08-05 06:40:08
130
kosiso :
U think say I for stop and listen to Wetin you de talk if no be say u put the video for up 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-05 16:57:46
11
🌚MOON GIRL🌚♒️ for a REASON❣️ :
Help me put Jude and Tinubu for one room make I check who wicked pass
2026-08-05 06:52:35
154
rmeatries :
Oya go dance without music 😂
2026-08-04 17:54:50
8
🎖️JOSH LOWKEE 🇳🇬🇿🇦🇦🇴 :
Ogar rude boy broke his leg on roll it video that was why he stopped dancing please go and make your research
2026-08-04 18:16:09
5
Ada Pretty :
God bless u bro
2026-08-04 18:30:53
16
Rita :
allow me hear wetin he dey sing na 😫😫😫😫😫
2026-08-05 08:24:47
35
Uj essentials :
Everybody should go and subscribe to Mr p and stream I can’t look away on YouTube 🙏🙏
2026-08-05 06:11:31
158
Bubu💕 :
Omo the unique thing then was the performance….everybody been Dey SING that year, Dbanj , 2face everybody was singing….the unique thing was the Dance and stage performance.
2026-08-05 11:42:02
48
Damo/Rainbow 🍭 :
Na Peter truly get the talent.
2026-08-05 11:13:32
84
J_luxe🫅🦁 :
I keep saying this thing to dance is not easy at all.
2026-08-05 08:34:42
12
To see more videos from user @emmyomaa, please go to the Tikwm
homepage.