@dt.tawa: Abeg make una enroll una pikin

TAᗯA☆彡😇
TAᗯA☆彡😇
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 16:38:05 GMT
56276
14324
84
3351

Music

Download

Comments

ifeyinwa788
ifeyinwa❤️ :
who noticed he's on canuler so sorry tawa mi
2026-08-04 16:55:01
45
zee.baby6719
Ade 💕 :
so u be fine boy like this 🫣
2026-08-05 09:55:45
0
aadukeade1
MA 𝒻ℴ𝓇 Melanin Adukeade🧚 :
I’m wicked and heartless 💔
2026-08-05 10:44:54
0
vickybaby775
VIC🌼 :
Abeg I go do assistant o
2026-08-05 11:13:21
0
nifemisphere
𝑵𝒊𝒇𝒆𝒎𝒊🎀 :
na wetin I dey think too be that is this a sign😂😭
2026-08-05 08:34:45
2
dahslimghal
️SLIMZY💕🥹 :
Nah KG I wan dey teach sha😂cause I no sabi anything 😂
2026-08-04 17:39:50
87
thesadgirl449
༒︎ఌ︎𝐀𝐃𝐄ꨄ︎☀︎❦︎༆🤍🐅 :
𝐰𝐨𝐰 𝐭𝐚𝐰𝐚 𝐢𝐬 𝐬𝐨 𝐜𝐮𝐭𝐞 𝐨𝐦𝐨𝐡 😂 𝐬𝐡𝐞𝐲 𝐮 𝐠𝐨 𝐭𝐞𝐚𝐜𝐡 𝐦𝐞 𝐥𝐞𝐬𝐬𝐨𝐧 𝐥𝐢𝐤𝐞 𝐫𝐨𝐨𝐦 𝐥𝐞𝐬𝐬𝐨𝐧 😢😂
2026-08-04 23:16:46
2
ilovepurple.2
~🖤💜púrplèwrîtër💜🖤~ :
Dey play, I don start since 😂
2026-08-04 16:42:59
177
omowunmiadebayo14
wunmi 🫶💞 :
tawa mhi
2026-08-05 11:46:36
2
mercyipaye7
MERCY🦋 :
Tawa how are you feeling??Quick recovery ❤️‍🩹
2026-08-04 18:51:16
18
precyy.xx1
𝐌𝐨𝐲𝐢𝐧𝐧𝐧🌸🪖 :
tawa tawa wahala por quick recovery ml❤️‍🩹
2026-08-05 11:36:59
1
teemah11933
Just me👩‍⚕️❤️🤭 :
Involve me to my love ❤️🤭
2026-08-04 16:43:42
6
hammysocialanxiety0
Hammy 👩‍❤️‍💋‍👩❤️ :
Omo make the mama of those children sha put paracetamol inside there bag cause this one wey tawa do normal Bayi, he go too use cane flog them or make he chop all their food 😭😂🤲
2026-08-04 16:49:41
0
bukola_031
𝖒𝖔𝖙𝖚𝖓𝖗𝐚𝐲𝐨💞🥹 :
sorry tawa I love you
2026-08-04 16:43:38
1
cityshorts_apartments.ng
cityshorts_apartments.ng :
Tawa shey Oti wa okay? Pele
2026-08-04 20:28:52
1
zeezah.08
HAZEEZAH💎 :
na me dey do tawa😌
2026-08-05 08:38:32
0
honestly_blunt1
Ho.n.e.s.t.l.y🎯♟️💬🎀 :
yes o😫
2026-08-05 08:46:31
0
babidohol
OYINDAMOLA 🌸🤍 :
Wetin tawa Dey sing self 😂😂
2026-08-05 10:48:50
0
lumiaura_accesories.ng
Lumi Aura Accessories :
Wey I don start since last week😂😭
2026-08-05 09:24:26
0
queen4real002
yinkus :
make u use mouth wound them abi 😭😂
2026-08-05 07:04:33
0
To see more videos from user @dt.tawa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About