@d_jamaho: Are scammers really smart people? 😭😭😭. Some of them even give commissions to churches from the scam money 😭😭 #fyp #jamaho #viral #deconstruction #letssavenigeria🇳🇬
Client are not stupid. They are just being generous 😭😭
2026-08-05 13:20:52
2
Financeurfuture :
Them Dey pay tithe with scam money. Mad me 😂😂
2026-08-04 18:11:35
367
ENOGIE EVANS🎉🧜♂️👑 :
What face cream are u using bro
2026-08-05 12:44:11
1
Berbetov :
Do you think we all goes to church to prays god ??
2026-08-05 11:47:10
1
Just living :
Men how did you think this deep
2026-08-04 16:49:29
79
. :
How much I Dey give church
2026-08-04 19:46:37
63
velyy :
Comot eye for church money nah pastor get am
2026-08-05 09:28:53
2
Ivy cœrë :
😂Too real
2026-08-04 23:45:48
2
𝙲𝚑𝚛𝚒𝚜 :
nah why I nor dey go church 😭💔
2026-08-04 17:00:22
28
EHIZ✨✝️ :
Dem tell u say dem Dey give moni for church?
2026-08-04 18:30:20
26
Courage🧌🍁🦅 :
Na why them say give what belongs to Caesar to Caesar
2026-08-04 17:53:45
13
ĶÃŘMÄ💜💨 :
It’s different bro
2026-08-04 19:26:25
8
𝔻𝕀ℕ𝔼ℝ𝕆🪖 :
jokes on you I nor get pastor 😂😂😂
2026-08-04 21:55:38
6
Bright FX 🚀🔋🤒 :
You Dey do am 😂
2026-08-04 23:12:28
3
Sir Kudos :
Na why I no gree Dey do Anthing in church.. 😩😩.. yahoo don master me.. .. I Dey believe everything around that involve money na scam.. they wan 419 me.
2026-08-04 21:36:03
4
Henry Dennar 🥷🧃 :
😂
2026-08-05 00:11:59
1
SOROMTOCHUKWU :
2026-08-04 18:24:29
4
Lazy :
🤣💔
2026-08-04 19:47:38
4
OLAMS DC 🤎⚔️ :
I don follow you bro 😅🥷
2026-08-04 21:50:24
4
To see more videos from user @d_jamaho, please go to the Tikwm
homepage.