We finally lost him😭😭😭
We finally lost her 😭😭😭
These words shall never be heard in our family🙏
2026-08-07 09:07:16
462
Jovial Jenny :
I no go lie, this will be me when I finally buy car.
2026-08-04 19:58:03
5339
Princess wealth🌹💕 :
Una wan see who later comot Abi 😂
2026-08-05 10:05:55
7406
Daddy’s pride 🥰💪💗💗 :
Nonchalant people 😂😂😂love you guys 🫶🏻❤️🇸🇱🇸🇱🇸🇱🤣🤣🤣
2026-08-06 18:02:48
0
Gift Baby😌😌 :
Not me going to your page to see if there’s a video of who later got tired😂😂
2026-08-06 22:37:44
0
Chelsea96 :
Na me be this oo, i told the guy I haven’t learnt reverse and I can’t trust anyone to drive my car . I ordered drinks and started a party. He later got tired and moved
2026-08-05 07:24:39
2882
Yah~Lateef 🤲🏿🧎🏿 :
Low-key this kind thing Dey sweet 😂
2026-08-05 12:49:44
988
chapcoin16 :
okay till tomorrow nah 😂
2026-08-05 14:07:48
515
Alexia638 :
God see people whey u give car oooo😓me no go do this one abeg make this car money drop nah😔🥺
2026-08-06 03:52:32
11
BRIDGET MAIN 💜💙💫 :
life no suppose hard
who tried go find e way 😂
2026-08-06 11:33:50
4
MɆɌŁƗN👽😈 :
Are you guys still there make i come meet una?😂
2026-08-07 07:47:19
2
pretty_marveey :
Just here for the sound 🥰🥰
2026-08-07 10:19:44
3
Emmanuel gift ❤️🩹💖💕 :
I pray one day we all be a car owner if you believe say Amen
2026-08-06 14:24:05
25
que💍e🥰n believe :
and if he no gree give way
make unah just sleep there nothing dey this life, he must give way 😫😂
2026-08-05 07:18:25
60
it's_timah❤️🩹 :
nah last born bi this two 😂
2026-08-05 20:48:49
16
Big deal😊 :
I go just luck my car carry bike go buy food pass there go house go baff rub powder for neck come back with pillow and my food on Ac watch movie with my phone na car date 😂😂😂😂me wey petty as f !
2026-08-05 08:24:50
2356
MR IBRAHIM🥷 :
I go just off the car call my brother make he bring my other car for me, I nor like stress
2026-08-05 13:03:47
32
SWEET-GIRL❤️😎 :
Carry that koboko go flog the other person 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-04 18:21:05
88
Annabel :
My sister sharp 🥰 sharp make una use Keke go buy some stuff turn am to car date asap 😂😂😂😂
2026-08-05 09:51:52
19
To see more videos from user @princess_beauty_world, please go to the Tikwm
homepage.