Swrz person wey we gather start work yuss go tear GLE yesterday. E come be as if I no serious with my life
2026-08-05 03:38:51
1
🖤 :
I don pray tire...omoh for like a week na garri I dey package... somethings sef person no go see garri..e don dey be like all mate dey go forward me dey move backwards cuz all my mate no be my mate again
2026-08-05 02:06:20
0
Mr møh :
My own problem con worst pass guy 🥺 I no understand again o
2026-08-05 05:46:22
1
NHL♠️🧌 :
Even people wey just enter game sef don dey get am clear pass me 💔
2026-08-05 03:12:44
5
𝕋𝔼𝔼𝕁𝔸𝕐𝕁ℕℝ 💇 :
since last month brrr
2026-08-04 23:11:41
2
____@yo____💕 :
I don’t understand this life again ajwh😭
2026-08-04 20:57:33
3
. :
3 months no cashout 😢💔
2026-08-05 06:24:03
1
𝙻𝙴𝙺𝚇𝚈🧛🏻🖤 :
E go far Allah 💔😰
2026-08-05 07:48:10
0
S e G u N 🪆 :
2026-08-04 21:57:23
3
DiMeJi🪆 :
Fr brother 😖❤️🩹
2026-08-05 06:54:27
0
MALIK🥷🏽 :
Fr br😔😔
2026-08-04 19:30:14
0
. :
Life is a blessing, my bro💯
2026-08-05 06:55:24
0
God’s real ✨🌿🥦🌳🗿🌱🪹🐚🍃 :
My half bag of rice wey I buy for raining days don Dey finish God abeg! No where to bomb and wish I can get some help and I sabi run inheritance package well too with better document and backup wey sure pass %100 drop if the client serious
2026-08-05 06:55:01
0
OLuWa_TiMiLeYiN🚶♂️ :
E worry Mind 😔
2026-08-05 06:25:37
0
OLALEKAN⚡️⚡️ :
I swear
2026-08-05 05:46:57
0
PLUTO👽 BILLIONZ🌴🇺🇲 :
Omo e worry mind bahmi🤦💔
2026-08-04 20:26:17
0
To see more videos from user @segelyta4, please go to the Tikwm
homepage.