remember say that ur car dey quick enter bush oh🤣🤣
and e dey always look for something to kiss 🤣🤣
so drive safe
2026-08-05 19:14:02
0
B. Real :
he no dey run with you oga
una know wetin e mean to race self?
2026-08-05 20:40:03
0
️ :
Check your speedometer.. na race be that ???
2026-08-05 20:29:04
1
BAG AND SHOE VENDOR IN AUCHI :
Na me drive the other Rx 350,true true my car no dey run🥺
2026-08-05 19:40:33
0
⚜️⚜️TIMDEL⚜️⚜️ :
Bros you called that speed ?? 140 Abi watin I see you never enter 200 oo lol 😂
2026-08-05 13:23:59
0
KACHI♐️ :
Why Una Dey always race with who no Dey even reason Una
2026-08-05 05:31:13
77
Adex unique :
Speed has nothing to do with the type of car you carry or type of engine, it depends on how you wish or wants to risk your life on the road
2026-08-05 10:30:28
41
𝙹𝚄𝙽𝙸𝙾𝚁 𝙵𝚁𝙴𝚂𝙷.🤍 :
If that nigga d race u, u no go even see the back 😂
2026-08-05 13:17:47
9
King chimatex 🤴👑 :
Oga that man is not competing with you. He’s going on his way.
2026-08-05 00:04:24
40
Mario Automobiles :
Na person shop e go end up 😂😂
2026-08-04 21:53:31
12
Man like Pin pop📍 :
You get mind match that car pass 80 😂😂😂
2026-08-05 00:47:42
9
DEALERS DEAL | AUCTION IN NIG :
Don’t mess with my rx 350 in as much as I’m the 1 driving 💪😊
2026-08-05 10:27:28
5
🤍 :
That SUV won’t be able to do what the car can even with having same engine and gear cuz it’s a SUV
2026-08-05 00:15:08
5
John Pmoney :
E Dey run but abeg sufri match am o
2026-08-05 18:24:24
0
Unity Great :
Lol. Na my Camry xle V6 too nai be mate with the ES350 bro. Even though all na same 22 pin gear box and V6 engine bro dat RX dey move wetin nor good. I don drive d 3 before. Dat RX is more aggressive bro
2026-08-04 23:19:00
15
KKFM237 :
Part 2
2026-08-05 08:53:17
0
PEGRA SOLAR ENERGY :
na so una go dey compete con go implicate innocent driver wey dey drive carefully.
make una dey calm down for express ooo, especially when driving lexus wey no get balance.
2026-08-05 19:36:21
0
goodness.py :
You Dey 100 Dey shout say es 350 Dey run 😅😂
2026-08-05 14:26:12
0
B🚹g 🅿️ep🅿️er 💤🔱 :
Well Es is faster
2026-08-05 10:35:06
0
Mhiki Autos 🚘 & Gadgets 📲 :
Sha drive safe
2026-08-05 08:40:29
0
Vicky chase :
U don’t need a clean and smooth space , as a driver
2026-08-05 11:48:53
1
To see more videos from user @poco__autos, please go to the Tikwm
homepage.