@junior_fx_2: E get as Una go do my reach I go tell God to wipe the world #God

Junior musk
Junior musk
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 19:49:33 GMT
185098
26471
398
600

Music

Download

Comments

oluchi952
Osetohamen 🥺❤️‍🩹 :
Abeg never tell GOD make he wipe world oo😂😭I never pack my ajor
2026-08-04 19:53:28
615
realdustyrivers0
REAL DUSTY RIVERS :
you fit do am my lord 💪😂
2026-08-04 19:52:09
191
bolaleofabj
bolaleOFabj :
abeg Neva tell God to wipe the world I Neva collect my ajo money 😂
2026-08-05 15:03:51
11
un_usual_joan
>>HOOD PRINCESS🌒 :
Never tell God to wipe the world abeg , I still wan feed tortoise for Zanzibar 😔
2026-08-04 20:24:47
73
jacobfirstson
Jay boy❤️🦅 :
Mentor I no fit defend again,you Dey ment true true?😂
2026-08-04 22:38:13
5
williamsn53
ℳ𝓊𝓈𝓀𝓎🙂‍↔️🀄️ :
Ahh God allow us enjoy small na 😂
2026-08-04 19:55:07
537
paid2215
𝙱!𝙶 𝙳𝚛𝙴𝙰𝙼 :
Wipe the world keh😂
2026-08-05 08:54:27
11
gurllikeoghosa
🌹gurl like oghosa💕🥰💔 :
i just dey feel am say na today you wan end the world 😭😂😂
2026-08-05 09:12:56
11
big.capital71
BIG CAPITAL ♌️🤍 :
TikTok don mad 😂
2026-08-04 22:34:15
53
To see more videos from user @junior_fx_2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About