i don get trust issues bcz he dey surprise how girl go tell me say she get boyfriend and if I invite her she go come that thing alone ba he dey burst my brain
2026-08-06 15:04:21
0
the socket :
this one go good for status 🥰
2026-08-07 00:52:07
0
Nostain Billions🪖 :
Na Wetin I dey tell my own woman too.
2026-08-05 21:19:49
4
SUMMER🦋 :
nothing really concern me with neighbour, but my cousin.....
2026-08-06 16:48:36
2
𝙿𝚁𝙸𝙽𝙲𝙴 :
Forget all this one everybody know wetin dem dey do nobody be pikin
2026-08-05 21:02:07
17
NEYMAR JR OLAMI ❤️❤️❤️ :
everywhere good
2026-08-05 06:06:53
0
blissbond :
🥰😁😁😂😂 u never see anything
2026-08-06 11:10:27
1
🚀 Ø F F Ï Č Ï Ä Ł🎭 :
U go fit maintain the same rule so 😂
2026-08-04 22:40:16
10
Victor🤴 :
If your phone no Dey ur left hand call me tolotolo 😹😹
2026-08-05 01:36:54
4
with~Paskalyn🥰 :
Ok, I’m ready babe
2026-08-04 21:29:45
3
Davomara07🚀🎶🕺 :
mentor please repost my video please
2026-08-04 21:59:36
1
*Packerlee🇺🇸🇳🇬🤔* :
i swear
2026-08-04 21:29:33
1
✨🪐T. Miebaka🥇🥈 :
I go lie for you?
2026-08-04 21:31:54
1
SAMARITAN❤️🇧🇪🦨📚 :
😂😂😂
2026-08-04 21:32:34
1
JAMZY✨✨ :
Guy😂
2026-08-04 21:35:13
1
꧁ঔৣ☬✞ØLÃ✝️MÏDĖ🤑~ :
I swr 😅
2026-08-04 23:00:13
1
SUMMER🦋 :
tor e no go work be that🙂
2026-08-06 16:46:51
4
1%🪫⚠️ :
I swear 😂😂😂
2026-08-04 21:29:06
1
kc :
Bro
2026-08-04 21:33:01
1
Big general 🌓🦍🌓 :
Omo
2026-08-04 21:35:42
1
Rejoice 😘💙 :
Even person wey share this video gimme,my message dey archived for him WhatsApp 😳😁
2026-08-04 23:19:16
2
CBNation :
E go be my bro ✌️
2026-08-04 22:00:29
1
UKWA :
omo 😂😂😂😂😂😂😂😂u bad ohh
2026-08-04 21:35:38
1
🚀 BÌG_ÑÃVY🚀 :
Omo 😩
2026-08-06 23:24:51
0
To see more videos from user @modeepee81, please go to the Tikwm
homepage.