@history876tt0: when you dey ranked match #codm #comdcommunity #codmobile #fyppppppppppppppppppppppp #codmobileclips

HISTORY
HISTORY
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 August 2026 21:47:53 GMT
15197
1694
51
551

Music

Download

Comments

dave9ice06
ĎÄVĨĎ9ÏČẼ🥶 :
Omo I go just commot for game, go sleep 😂
2026-09-08 16:00:34
0
q.dot69
q.dot69 :
Nah codm player oooo 😂
2026-09-06 22:47:03
0
samadmusa87
Přimë :
The pain in his voice
2026-08-04 22:51:12
54
vandorex
Emmanuel :
na my work be that to call person wey dey play game
2026-08-10 18:18:04
8
zebra_bbl
¿𝗭𝐚𝐛𝐫𝐚-ᴮᴮᴸ🪽 :
What of us wey DND no dey work for android
2026-08-05 05:10:55
12
j.money8280
j money :
CODM PLAYERS
2026-08-28 07:21:24
3
alexdhabossoflynwood
Alexandra Dhaboss🌹of Lynwood :
It can me annoying eh 😂😂😂😂
2026-08-05 06:57:27
7
daddyboi020
DADDY Bôï :
Guy he de pain like mad 😂
2026-09-04 23:03:24
3
gbopemirichie0
*༆꧂ Gbopemirichie£*༆꧂ :
I go first find one place hide I go con go block NTM
2026-08-27 23:20:31
5
hey.bobo1
Bőbő :
I swear if I dey game and costumer call me on phone, I go first swear for the costumer especially when I dey in front enemies 😂😂
2026-08-08 20:15:00
4
nostress130645
★ NO STRESS ★ :
Dem never call you for normal call before wey go disconnect your network
2026-08-10 20:45:51
2
sahmy59
sahmy💵💰 :
omo I change am for my sister😂😂say anytime I end her call twice make she no call again
2026-09-03 12:48:47
0
celeboi__
celeboi_🦇 :
Guy 💔😂
2026-09-03 12:17:11
0
cry_step
ᴥℂ𝕣𝕪𝕤𝕥𝕖𝕡💫 :
I swear
2026-08-30 01:29:47
0
halabi786
halabi786 :
Nah why i always on dnd. Unless you hide yr number
2026-08-09 19:36:45
0
blessed30780
✞︎ᏴᏞᎬՏՏᎬᎠ✞︎🫀 :
2026-08-08 22:07:50
0
brutal_focus1
Mr FOCU$ :
The pain go far 😹
2026-08-11 19:52:40
0
wongosita
wong osita :
guy the thing deh annoying
2026-08-15 16:27:36
0
mr_riches018
￴ ￴ ￴ ￴ :
And the thing be say eh fit be one bot wey kill come still Dey trash talk na in be waiting go make am vex like that 😂😂😂
2026-08-11 15:48:27
1
To see more videos from user @history876tt0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About