abeg help a sister 😭 am tired of introvert 🙏🙏am ready to be outside please 🙏🙏🙏
2026-09-03 14:37:22
0
Tina love ❤️ 💋❤️❤️💄❤️ :
Since I comot i come Dey get money
2026-08-05 16:37:27
136
Oma :
Prison yard 😂, I stayed for just a year
2026-08-05 17:28:39
73
Babyrash🇳🇬🇷🇺 :
I no only comot for marriage I come for the country for am😂😂😂
2026-08-06 01:27:05
37
sharoncandy150 :
the worst pat he we think you cannot live without him😂😂
2026-08-06 07:31:38
52
Andromida🏹 :
since I left doors of success just the open for me grace just they follow me,God punish bad marriage
2026-08-06 07:41:45
23
Confamqueen0 :
My own I cancel am that day as everybody gather for palour dey wait me 😂😂2018 too hot
2026-08-07 08:19:55
14
Choco berry 🇱🇷 :
Marriage na scam 🤧
2026-08-05 20:46:06
8
Cyprus :
trust me..e no pain him
2026-08-05 21:37:31
5
Ritoto monday :
Me too I come day get money me and my kids look so cute
2026-08-05 18:23:49
9
Glad :
The only way u can enjoy marriage is when u enter with millions in your account
2026-08-07 17:58:28
7
dazzlebykellybeautyspa :
After one year I run from that prison🤣🤣 e pain am say I no beg🤣
2026-08-05 21:55:37
10
LORA THRIFT STORE 🛍️🛒 :
Na 3months I stay oh
2026-08-06 11:30:38
2
Sweet girl💙💙💙 :
I love this generation of women so much 🥰💋📌
2026-08-08 20:50:23
3
God mercy ventures :
proud of you all I left the hell after 7year I just dey pity who wan just marry and start having kids in 2026 shege wey dey their front no am 😁🙏😂 stay safe guys. my teen and half of my twenties for that matter 😂 never again 😊
2026-08-06 09:16:08
2
Ada Luv❤️❤️❤️❤️❤️❤️ :
Na so I my way open oooo
2026-08-06 18:12:35
3
Wemstar_ :
"my husband " you never ready 😁
2026-08-06 07:40:31
4
Brizzleyat :
Marriage is prison 😏
2026-08-06 09:46:04
3
7th August 😍 :
Ahhhh
2026-08-05 22:38:32
1
To see more videos from user @silasprech7, please go to the Tikwm
homepage.