Ehh get this married man for our office weh deh advice me to marry early 😂...
but the problem be say na together we deh go buy breakfast everyday 😂😂😂
2026-08-05 23:22:14
233
s ɪ ᴊ ɪ ʟ ᴀ ɢ ᴏ s ♥_♥ :
You no buy ZOBO join 🤣🤣🤣
2026-08-06 07:29:11
0
Comfort deeikwerrian :
Since I joined the banking industry I done dey chop like thief 😁😁😁
2026-08-05 18:33:57
159
tourwithjosh :
Later he go enter bank dey bone eye for customer
2026-08-06 04:48:59
94
Queen👸 :
Una go just Dey cast person 😏
2026-08-05 21:40:45
2
Blaq Emmy :
Buy rice 500 with spaghetti 200 inside one plate then tell the woman to sell another rice inside nylon for you. In the nylon is another 500 rice with egg 300. 1,500 well spent. Everywhere good 😊
2026-08-05 20:43:30
56
TikTok Engineer 👷🏼♂️🛠️⛓️🔩 :
6 Ponmo as how nah
2026-08-05 16:59:33
52
Iziegbe Akhaine :
my own no pass Akara and bread
2026-08-06 07:03:16
3
keisfix_auto :
Where him tie
2026-08-05 20:49:21
0
Jossyrossy :
But wait o with all the pride for inside bank I been think say nah like 2m monthly Dem dey pay Dem ni o 🤣🤣🤣
2026-08-06 03:09:22
15
O’Sax :
Wait you dey buy kpoms… Omo you be senior man oh…. I buy Nufin bro rice 700 beans 300 eran hmm hmm
2026-08-06 13:35:02
6
iviepez1_fm :
Bro why…?😂
2026-08-05 19:06:40
2
KingDave 👑 :
The day I ate one kpomo were strong like bathroom slippers na dat day I stop buy kpomo
I rather buy egg 🤣
2026-08-06 08:30:37
7
themusicconnoisseur :
The whole office go con dey smell Iya Mistura pepper stew😂😂😂😂
2026-08-05 22:16:17
5
Francis Hero 😍 :
he even dey carry am with steeze 😁
2026-08-05 18:53:58
8
Girl like emike :
Ofada 600,1 egg and two meat 😭😭
2026-08-05 17:45:00
6
Twelve05 :
You go order fufu or eba for afternoon...😅
2026-08-05 08:47:41
9
PHARM FAITH CHINWENDU :
7 ponmo
no protein 😂😂😂
2026-08-06 16:44:55
0
𝕄𝕚𝕔𝕙𝕒𝕖𝕝 💜 🚀 :
6 Pomo keh
2026-08-06 11:32:12
0
Oluwanisola :
As how nah
2026-08-06 10:39:55
0
olumidaey :
everywhere maramma
2026-08-06 08:51:18
0
To see more videos from user @modesty_comic, please go to the Tikwm
homepage.