@garrigabon: If your mum is still alive, call her today. Pray for her. Appreciate her. If you can, bless her with something. ❤️🙏 @everyone #Garrigabon #comedy
I give my mama money guy my mama no even tell me thank you. R.I.P mama, I still love you 😂😂😂
2026-09-06 16:52:56
0
Young Dove :
I swear ooh😂🙆😂💔 no be lie ooh😂😅😂😂😂🤣🤣
2026-09-06 21:59:03
0
turn by trun :
prefect truth i don't have nothing to say 😂😂😂
2026-09-07 11:58:46
0
CaronHomes Elite Properties :
I miss my mum she was an angel
2026-09-07 08:29:57
0
chizy :
i just dey pety dis my small brother wey dey save money for my mama hand🤣🤣🤣
2026-08-05 20:00:32
130
babchijena :
My mother 😁😁😁😁😁
2026-09-07 10:28:55
0
OKOSO SURUGEDE :
lies, my mama no dey do am
2026-08-05 14:41:17
16
Haland Jesus :
my worst mistake was doing business with my mom
2026-08-06 11:31:38
40
CedarBomb :
July 4th took her away 2022🥹🥹
2026-08-05 14:46:15
14
Iyke ikechukwu :
I lost my mum 😭💔
2026-08-07 07:21:16
12
Muna❤️ :
This August will mark it 4 years I lost my sweet mother 💔💔💔
2026-08-06 14:27:20
12
Angee baby :
why una de spoil market for us naa
2026-08-15 16:11:17
5
WIZZYSMART :
I Dey pity my lil bro wey Dey save money for my Mumcy hand
2026-08-24 08:36:51
6
Emmanuel Chisom :
Make I send this video for my mother because money wey my mama don collect from my hand if I wan collect it back she we ask if I no how much food wey I don chop
2026-08-17 14:46:06
6
Eagle_ wings3 :
my mama chop my money and tell me she will beat me for asking for my money 🤣🤣🤣
2026-08-08 08:43:51
7
nonyenebolisa :
I don chop my children own tire o😂😂😂 My daughter in her husband house still dey remind me her 16k I owe her since 2016😂😂😂
2026-08-05 11:51:49
36
usokanadu :
I wish I could even get that feeling again
😭 😭 😭
let her even call me and ask me for anything I wish I could here her voice again.....
2026-08-10 22:34:32
5
Ibinabo Juliet :
God bless all the mother
2026-08-05 15:10:01
17
queen Esther 💗 :
my name is Esther or CHIDERA u will hear
esy ,ulu mummy ,dera
2026-08-08 05:11:34
5
MaureenGold2 :
my mom do me this thing tire honestly and she never pay back if you mistakenly ask for that money she will tell you to balance her for the food you have be eaten since 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-05 21:40:07
18
gentle gee :
I swear she’ll be calmly and get ur heart first then later she go ask you to calculate all the food way u don Chop since she born you 😂😂😂
2026-08-05 09:06:46
7
NKFAIR :
my mother has never borrowed money from me before, she will tell me that she is owning this person 5,000 this person 10,000 and that crawfish woman 5,000,as she is mentioning them I am calculating the money at the end I know the total amount she is in need of
2026-08-05 09:34:07
6
Bestever & sons :
only my mother can't do that ,even if her children give her money to keep ,the money will be safe till when you need it .
unless you give her the money or u bought things for her .
my mom is the best she can even give her children the little with her than asking us money
2026-08-05 10:24:54
6
Esiaba daniel :
na pure truth 😂😅
2026-09-03 12:19:45
2
To see more videos from user @garrigabon, please go to the Tikwm
homepage.